Xcel Boiz Comedy

Xcel Boiz Comedy THE WISE FOOLS GENG ❤️

08/01/2024

Nobody dey drop food for thought again, ingredients don cost 😢😩

01/01/2024

Happy New year 😁

We made it ❤️😩 2024 be Nice ❤️😩🦅

Happy follow-versary to my awesome followers. Thanks for all your support! Uche Martins
27/12/2023

Happy follow-versary to my awesome followers. Thanks for all your support! Uche Martins

25/12/2023

THE CHRISTMAS BREAKFAST 😂|| THIS GIRL MUST BE CRAZY 😂

Greater days ahead 😁😁😁

Me Me Merry Christmas xcel Boiz Empire 😁🎄 A A Abeg who help me see my chicken, na na na white chicken a and the werey se...
25/12/2023

Me Me Merry Christmas xcel Boiz Empire 😁

🎄 A A Abeg who help me see my chicken, na na na white chicken a and the werey sef dey stammer😂😂😂

Abeg help me tap that girl wey never see her period..Babe I greet you specially🙌
20/12/2023

Abeg help me tap that girl wey never see her period..

Babe I greet you specially🙌

15/12/2023

Mcwhy the delivery guy 🚚

06/12/2023

Carry over
OSIM
I don't like the lecturer 😂
Drop urs 😂🎤

My people my people happy new month 😊❤️ This new month blessing go locate you... Woto Woto 😇
01/12/2023

My people my people happy new month 😊❤️
This new month blessing go locate you... Woto Woto 😇

Joy is coming 😊 if u believe say amen 😊
29/11/2023

Joy is coming 😊 if u believe say amen 😊

28/11/2023

How do you want to understand WOMEN that were created while you were SLEEPING 😩
🤔

27/11/2023

*Men are like goat🐐, if you don't take good care of them, they will eat other people's fields. And women are like field, if you don't protect them very well they will be eaten by other people's goats🐐.*
*In short this life is Agriculture.*
😜😜😜😜😜

27/11/2023

Wetin be first class if not for invigilators 🙄

26/11/2023

Dating Was supposed to Lead To Marriage But Now Most People Are Dating To Survive Financially.
So Sad!🥺🤦🏾‍♂️

Remove one tin
25/11/2023

Remove one tin

I never see money to buy normal outing clothes finish, you tell me say you de sell Night Wears.Angel, Where I de go for ...
21/11/2023

I never see money to buy normal outing clothes finish, you tell me say you de sell Night Wears.

Angel, Where I de go for night..? 🌃👀

20/11/2023

How would u use my money to buy wig 🤔

18/11/2023

Guess the football match 😂😂

Best caption for this wins... 😍Winners would be selected randomly 👏
17/11/2023

Best caption for this wins... 😍

Winners would be selected randomly 👏

Omo welcome to NIGERIA WHERE THE COST OF LIVING IS COSTING THE LIFE OF THE LIVING 😂
17/11/2023

Omo welcome to NIGERIA WHERE THE COST OF LIVING IS COSTING THE LIFE OF THE LIVING 😂

14/11/2023

Guys, woman with body odor or woman wey no sabi speak correct english

Gun to your head you must pick one 😂🔫

14/11/2023

ASUU strike here, ASUU strike there, na so person go watch 3 world cup tournaments as a student😥💔

14/11/2023

Are you tired of yahoo..?

Follow me let's do vigilante 😪

As u no fit catch clients... You go fit catch tiff 😂

Amen 😇❤️
11/11/2023

Amen 😇❤️

09/11/2023

Person wey don bury e past...
Suppose de avoid friends wey get shovel 😬

Pls share n like page
04/11/2023

Pls share n like page

Address

Adageorge
Port Harcourt

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Xcel Boiz Comedy posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Business

Send a message to Xcel Boiz Comedy:

Videos

Share

Nearby media companies


Other Film & Television Studios in Port Harcourt

Show All