Mr Ydee

Mr Ydee Contact information, map and directions, contact form, opening hours, services, ratings, photos, videos and announcements from Mr Ydee, Media, Minna.
(1)

31/07/2023

Since morning I nova chop I just
dey look my babe pic dey drink water 🥹

21/07/2023

I really Miss secondary school u get small Injury for head the next day u wear slippers go school😂

19/07/2023

You dey study mathematics for school
But you no fit solve your life Problem 😁

18/07/2023

Na everyday person dey open hole for belt
even round neck don turn off shoulder for person body God ahbeg😂😫

I don fry half , tomorrow I go fry the remaining half abeg make I dey manage my life😫
17/07/2023

I don fry half , tomorrow I go fry the remaining half abeg make I dey manage my life😫

16/07/2023

Nigeria English no go kill me o🤭
Which one is "toilet dey hungry me"😂

16/07/2023

Her: I want to eat turkey

Me: if you like eat England 🏴󠁧󠁢󠁥󠁮󠁧󠁿 nah u sabi😒

16/07/2023

I dey studio dey record the story of my life
Omo producer don cry pass me😂😫

16/07/2023

Life is like Eba,only those who have garri can make it I say make I motivate una small 😒

Address

Minna

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Mr Ydee posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share

Category