madamaproko.com

madamaproko.com Madamaproko na ya numba 1 global online pidgin tori (news) site wey go give una ogbonge & latest infomate about people,event and many, many more tori.

Do ‘Yahoo Yahoo’ E Better Pass Gambling –   Don Advice Youths DemControversial Afrobeat musician, Seun Kuti don open up ...
17/10/2022

Do ‘Yahoo Yahoo’ E Better Pass Gambling – Don Advice Youths Dem

Controversial Afrobeat musician, Seun Kuti don open up say he prefer yahoo yahoo wey oyinbo dey call internet fraud to betting wey una also sabi as gambling.



Make un read wetin im yarn:

“I’ll never be the one to say, ‘you’re a bad person for gambling’. But I’m begging young African people. See your greatness ehn, doesn’t lie in all these gambling.

 

“Yes, they’ve made you feel like if you don’t own anything, if you cannot afford certain things, women won’t look at your face. You too that you are a woman, you won’t be able to attract a good man and all that.

 

“Yes, I understand, but not by gambling. Because in gambling, you’ve already lost. That’s a set up. You’ve lost already. Do the one that you’re in control.

 

“I prefer ‘Yahoo Yahoo’ to gambling, I swear. Do ‘Yahoo Yahoo’. Do ‘Yahoo Yahoo’ dey go rather than gambling; please.

 

“Just the way alcohol isn’t our life in Africa but nobody will say anything about alcohol. They’ll keep shouting ‘igbo igbo’ (w**d). Why? Because, it’s the whites that make alcohol, finish.

 

“When we were young the same pastors, people that said gambling was bad, they are now the ones doing endorsement for gambling all over the place. Because gambling is now a white man business.

 

“All these gambling firms you’re seeing, they are white men businesses. There to extract the little that we have in our pockets. All the gambling platforms, selling you false hope.”

25/09/2022

Naija actress, Halima Abubakar don yarn say make dem hold the General Overseer of Omega Fire Ministries (OFM) Apostle Johnson Suleman responsible if anything happen to her. Make Una read wetin im yarn : “Please don’t worry about me. But can hold Johnson Suleman responsible just in case. You can....

25/09/2022

  Goodluck Jonathan, wey bi Before-before president of Nigeria, don issue warning to Naija People dem Make Una read wetin im yarn “In 2023, you must not make the mistake to vote killers. “Those who will carry knives, guns, and all kinds of gadgets to go and kill people because of politics, are ...

21/09/2022

Peter Obi, wey bi the Presidential candidate of the Labour Party, don talk about Asiwaju Bola Tinubu. Obi don describe Tinubu, wey bi the APC presidential candidate, say na his elder brother. Obi, Yarn this for interview with Chude Jideonwo on Instagram   Make Una read wetin im yarn “Tinubu is my...

21/09/2022

Dem don tell Bola Tinubu to drop his presidential ambition because he don too old, ans im dey unfit and unwell to become Naija president. Na the advice chairman of the Igbo Elders Consultative Forum, Dr. Chukwuemeka Ezeife give the advice. Make Una read wetin im yarn “His principal, Jagaban Tinubu...

21/09/2022

Popular Naija actress, Lizzy Anjorin, don yarn tori about her husband, Lateef Lawal. Make Una read wetin im yarn “Lateef is a decent man to the core. He might have his own attitude, no one is perfect. Lawal is strong-willed and stubborn,” “But that he would ridicule me by sleeping around with ...

20/09/2022

Naija actor, Yul Edochie over the weekend don descend heavily on actor, Uche Maduagwu after he slam him because say he dey celebrate his first wife, May Edochie birthday. The actor troubles start after he unveil his second wife in April 2022, after he don marry to his first wife, May, for over 17 ye...

20/09/2022

One bride-to-be don send message to all her friends dem as she ask them to contribute N5000 each. One of the friend of the bride-to-be wey share the story online, also shared the message all the friends received from the lady wey dey ask for the money. Make Una See The Message

17/09/2022

Ekiti State politician Opeyemi Falegan don make some shocking allegations against actress, wey bi his Before-before -girlfriend Nkechi Blessing. Falegan take to his Instagram story where he yarn some tori about Nkechi. Make Una read wetin im yarn , “I don’t want any woman to be angry with me but...

17/09/2022

Nigerian journalist, Fejiro Oliver don make a shocking revelation about the Before-before -presidential aide, Reno Omokri. Make Una read wetin Oliver write for his page: When Reno Omokri attacks Peter Obi, just ignore him. Or Simply tell him the truth he hides on why his first wife, Tuope O...

16/09/2022

Nollywood actor, Fredrick Leonard don rubbish one flyer wey dey claim say he don sign deal with Netflix. The 46 years old also warn ladies dem to stop to dey fall for him, say im get woman wey dey live with him in Lagos. Make Una read wetin im yarn : “Another FAKE DOCUMENT PREPARED BY AN IMPOSTER!...

16/09/2022

Ogbonge member, and Chieftain of The Peoples Democratic Party, PDP don give warning say the party dey for risk of losing the 2023 presidential election. Make Una read wetin im yarn “We should not allow any sentiment – ethnicity or religion to divide us. Unfortunately, with what we are presently ...

16/09/2022

Before-before Aviation Minister, Femi Fani-Kayode Don take swipe at Labour Party presidential, Peter Obi and his supporters dem as im dey predicti say Obi go come fourth for the 2023 election. Make Una read wetin im yarn : “The truth is that the City Boy and the Golden Boy will thrash all their ad...

12/09/2022

The Governor of Imo State, Hope Uzodinma don ask Catholic priests dem say make dem stop to dey put mouth for politics. Make Una read wetin im yarn “I wholly understand that priests have the right and duty to hold our leaders and governments accountable, and nobody will ever stop a priest from cond...

12/09/2022

Dem don officially Unveil New Chelsea manager, Graham Potter today. The Before-before Brighton & Hove Albion boss don give his first interview . ‘It’s the start of a really exciting period. A new ownership I was really impressed by, firstly as people and then the vision of the club,’ Potter sa...

12/09/2022

Labour Party Presidential Candidate,LP Peter Obi fon yarn say supporters of Bola Tinubu, wey bi the Presidential Candidate the All Progressives Congress, APC dey deceive him even though they know say he no well. Make Una read wetin im yarn : “Somebody said to me that this candidate fought Abacha r...

11/09/2022

World-famous Nigerian singer, Davido don reveal one of the things wey he wan do for his friends in the future. Make Una read wetin im yarn “One day I wanna be able to wake up and credit all my friends 1 million dollars … e go happen,”  

04/09/2022

  Laila Charani, wey bi the fifth wife of billionaire businessman, Ned Nwoko, don tender apology to him. She tender public apology to him months after dem don go their separate ways. Make Una read wetin she share on her Instagram page  

04/09/2022

The wife of Alhaji Atiku Abubakar, wey bi the presidential candidate of the Peoples Democratic Party, T**i Abubakar don beg naija women and youth dem foe support. Make Una read wetin im yarn “If my husband is elected, I will do more for Nigerian children and women. Atiku has promised women and you...

29/08/2022

Nollywood actor Uche Maduagwu don yarn The Economic and Financial Crimes Commission, EFCC, and the National Drug Law Enforcement Agency, NDLEA say make dem arrest Nollywood actors wey dey buy mansions and expensive cars. Make Una read wetin im yarn for his Instagram page

26/08/2022

The leader of INRI Evangelical Spiritual Church, Primate Elijah Ayodele don warn say Naija people cost of living go increase . Make una read wetin in yarn for statement signed by his spokesman, Oluwatosin Osho. “Our economy is in serious shambles; it will get to a point where the police and Army w...

26/08/2022

One woman on social media don cause Kata-Kata after she she yarn say she born plenty Pikin dem for different men. The woman take social media to reveal say she get seven Pikins dem from different men wey dey different countries and she wan do 3 more to complete 10. Watch The Video Below:

26/08/2022

Ace journalist and politician, Dele Momodu, don yarn say he love members of the All Progressives Congress, APC, but he commot the party because dem don cause plenty spoil for Nigeria. Im yarn this tori for Instagram post, Make Una Read Wetin Im Yarn : “I joined PDP because APC was leading Nigeria ...

25/08/2022

Nollywood actress cm politician, Funke Akindele don respond to her Before-before husband, JJC Skillz birthday message to her. JJC compile videos of the actress wey he post on Instagram on Wednesday, calling her his ‘darling mama Ibeji’. Make Una read wetin im yarn : “Happy birthday my darling...

25/08/2022

Naija actor, Stanley Nweze don take Instagram to give advice to ladies dem wey dey dress and dance half n on social media. Make Watch the video he share below;

25/08/2022

Pastor wey base for Ibadan don yarn say dem no go Re-elect Oyo Governor Seyi Makinde in 2023. TheNation, yarn say Prophet Moses Olagunju claim say he prophesy victory for Makinde in 2009, wey later come to pass 10 years after. Make Una read wetin im “I fasted for Governor Seyi Makinde for 45 days ...

19/08/2022

The Federal Government don threaten say no work, no pay strategy go stop all unions dem from going on strike. Adamu Adamu, wey bi the Minister of Education, yarn say dem no go paid any lecturer wey go absent for six months wey they absent from work. He yarn say this go serve as a penalty over the .....

19/08/2022

Before Before-before Senator, Dino Melaye don Blast President Muhammadu Buhari minister, Festus Keyamo untop comment wey he direct to Peoples Democratic Party presidential candidate, PDP, Atiku Abubakar. Keyamo Yarn say Atiku no get experience to rule Nigeria say he no get the executive experience B...

19/08/2022

One wedding proposal don gone viral on social media after dem spot another man wey dey ‘romance’ woman wey another guy dey propose to. Make Una Watch See video

Address

1001 Victoria Island
Lagos
23401

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when madamaproko.com posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Business

Send a message to madamaproko.com:

Share

Nearby media companies


Other Lagos media companies

Show All