Toktalk.ng

Toktalk.ng talk talk for my mouth

31/10/2023

Pyemwa Samantha Deshi say na today I open this account 😂she is truly blind. Don’t play, or else you gon Learn 😂

29/09/2023

Some people wicked for this Jos Entertainment Industry. Hidden Wickedness

14/03/2023

Funny Gee , heard of your lost. Take heart, may God comfort you and your family.

04/01/2023

Any radio station that does not make Greala Wake new song a hit song are mad kowai. play. Greala Mehn 👑

01/12/2022

Some "upcoming" even better pass some of una wey dey form senior.
Well done
Elejo comedian Yakzking comedian
mc_buzzy_comedian Iamtubarcomedian
Kabenzino una dey try....na una be my next senior men

30/11/2022

I thought the media is suppose to be neutral and not party driven. JayFm Live that your post about Caleb though

Na who senior man don help sef. ? Ask questions ooo
30/11/2022

Na who senior man don help sef. ? Ask questions ooo

30/11/2022

That person u dey hail boss never do u something, that's why...what's the difference between them and Lalong

I hear say table don break leg...make I start call names for this industry.
28/11/2022

I hear say table don break leg...make I start call names for this industry.

04/11/2022

Them give senior man rice and beans to give junior man, senior man carry plate give junior man to wash. I go soon start call names.

24/10/2022

Jos Artiste go do show, 101 people, 89 na artiste wey no pay gate fee. As fellow upcoming if you support by buying gate fee too u go die?

23/10/2022

Why would you name a place HIDEOUT in tudun wada. T for Tirr that one na SHOUTOUT😂

22/10/2022

Jos entertainers need to understand wat publicity means. Una dey do one month publicity and una one be like Lagos. sense

21/10/2022

I come in peace with a little bit of VAWULENCE

21/10/2022

80% of Jos girls are into hook ups. If una vex me I go drop videos.

21/10/2022

Senior men wey suppose mentor boys come dey beef boys...pride go kii entertainment for Jos

18/10/2022

Jos artiste/comedians no dey hear word. Must you feature all ur wack friends on your event?.

21/09/2022

Women are strong sha.... If you laugh u might not make heaven

21/09/2022

Vawulence Morning !!
Reno Omokri Don Dey Collect Woto-woto This Morning & The Oní-Íranú No Fit Reply

Burnaboy's ex and famous singer, Stefflon Don shows off her bikini bod!If beauty was a person🥰🥰📸: stefflondon (Instagram...
20/09/2022

Burnaboy's ex and famous singer, Stefflon Don shows off her bikini bod!

If beauty was a person🥰🥰

📸: stefflondon (Instagram)

GOSSIP DEY SWEET ONLY WHEN NO BE YOU BE TOPIC.  .ng
20/09/2022

GOSSIP DEY SWEET ONLY WHEN NO BE YOU BE TOPIC. .ng

20/09/2022

Address

Jos
234

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Toktalk.ng posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Videos

Share


Other News & Media Websites in Jos

Show All