Salutations from the east,west,north,and south even obodoyibo I salute una well well . Na Small pepe dey u a radio this Sunday morning
Inside gospel preach wey we go preach the word of God give una for 8:00am
Inside gospel preach for 60sec by 9:00am wey na you go the word of God give us for 60sec.
How church 2day go still come your way by 1: 00pm program wey you go tell us how church and wetin pastor preach for church.
After all this beta entertainment, na to play beta gospel songs wey go lift your spirit nd to make your day go well.
No forget to follow us for our social media platforms wey be
Follow us for Instagram and twitter @speedfm969
Like our page wey be @speed96.9fm
Listen to us for our website anywhere you dey for the world www.speedfm969.com
Na so di Children for Tender Heart Orphanage take follow us Sobobo on top Di Orphanage Sobobo matta.
CC: Eso Orums @followers
Na so di Children for ChariLove Foundation take Sobobo with us on top Di Orphanage Sobobo Matta.
Na so di Children for ChariLove Foundation take Sobobo with us on top Di Orphanage Sobobo Matta.
Na so di Children for Shinning Light Orphanage still take Sobobo with us on top the Orphanage Sobobo Matta
Happy New Month!!
Happy New Month from all of us for Speed96.9FM Benin City. Una welcome to the month of February!!
Time don reach again for us to remember di sweet sweet memories of before before.
Join your Radio Sisi, Dee Dee today for Anoda #ThrowbackThursday package on top Speed96.9FM make we enta Di jagolova togeda and swing go back to di good old days to enjoy di betta betta music and memories of di days of before before.
Dee Dee go dey with Una dis morning from 8 o’clock go reach 4 o’clock for evening.
By 8 o’clock, we go dey torchlight Tori wey Waka round for inside we country for inside di programme 969 SPEAK; PEOPLE ANSA.
From there we go dey carry am go till we bring you our BIG NEWS by 12 o’clock plus plenty oda betta programmes wey we get for you.
By 1 o’clock, CHOP CHOP BUS STOP with Estako Bae and Kitchen Aproko go dey live on radio.
By 2 o’clock SPEED TRAIN go shele and from there, we go dey carry di matta dey go.
So, no dull o! Tune your radio go Speed96.9FM sharpaly sharpaly becos plenty betta dey for you to enjoy. 😁
☎️: 09039399454
🌐 : www.speedfm969.com
HAPPY NEW YEAR
Happy New Year from all of us wey dey for Speed96.9FM!
We wish Una di best of 2024!
WE TOO FOR SPEED FM SAY MAKE WE FOLLOW FOR THE CHALLENGE.
AND NA SO WE TAKE WELCOME YOU ENTER DI MONTH OF NOVEMBER 2023. WE PRAY SAY NA ONLY BETTA BETTA THINGS WE GO DEY SEE FROM NOW TILL DI END OF DI YEAR.
UNA WELCOME TO NOVEMBER!
Happy New month Our people.
We for SPEED96.9FM dey welcome Una to the month of April!
Today wey bi 5th of October, 2022, We for Edo State and for SPEED96.9FM dey celebrate old people. We dey recognize their role for the society and we dey appreciate them for everything wey dem don do for us come reach now.
Yes o! Today na 1st of October 2022. Today na Di beginning of another new month and na di day wey we dey celebrate 62 years of Independence.
All of us for Speed96.9fm dey wish Una HAPPY NEW MONTH AND HAPPY INDEPENDENCE! 🇳🇬
Na so we take start for TORI YEYE today wei be 14 day of August 2022.
Follow us on top our Instagram @speedfm969,Facebook @speed 86.9fm and our website wei bi www.speedfm969.com
Stay safe and positive always
#lifeofabroadcaster
HAPPY NEW MONTH FROM ALL OF US WEY DEY FOR SPEED96.9FM.
We welcome Una specially to the 2nd half of the year, 2022.
Pls join me to celebrate our chairman and Most Distinguished Senator ,this is Wishing you more success than ever in the upcoming years sir . Happy birthday to you. Many happy returns of the day.May God make you triumphant in everything you thrive for and reward you for your efforts. congratulations and Happy Birthday to you sir
Na We bi SPEEDFM and Na so WE dey do am.
Person wey work suppose to dance e suppose to rock and e suppose to Flex but make you never forget say no be your power or might say Na Baba God do am so always be Thankful to God for everi everi .
HAPPY NEW MONTH
Stay safe and positive always
Yes ooooo time don reach for the programme Chop Chop Bus-stop ,na programme wei dey teach people how to become kitchen sabi sabi.
Na from 1 pm to 2Pm ,Monday to Friday.
With Kolopo daughter and Internationa freaky Freaky Madam savour
Abeg follow us onto our website www.speedfm969.com
Like our face book page @speed96.9fm
Instagram @speedfm969
Today na DAY 5 and na di last day of di SPEED FM SORBORBOR BUS STOP.
Today, we dey land for Third junction, Sakponba road, Upper Sakponba and Sapele road area.
Make Una turn up because today go carry o!
#Wedeycomeyourarea
Stay Safe always
#lifeofabroadcaster