12/07/2018
ML Tv.com
Etom and Ade at the airport...;
(Village Boy Episode)
ADE: Etom na fish be that?
ETOM: NO! Na aeroplane!
ADE: OK! Aeroplane.
ETOM: Hmm! Yess..!
ADE: What of the other one? Na butter fly be that??
ETOM: NO! Na helicopter!
ADE: OK! Hell....helicopter.
ETOM: Hmm... Yes..!
ADE: Na USA be this place?
ETOM: MUMU!! No! Na airport we dey!
ADE: OK! air pot....(wondering). You mean say dem dey pump air inside pot for here?
ETOM: Ade! Ade!! Ade!!!
ADE: YES?
ETOM: How many times did i call you!
ADE: I no count am, no vex....
ETOM: Hmmmmm!
ADE: Etom, Etom see see see. Na who be that man wey dey wave up and down? Na GATE man?
ETOM: NO! Na the person wey dey control aeroplane for here.
ADE: Okeeeey, that means he study aeroplanology for school, ADE: Okeeeey, that means he study aeroplanology for school, bah?
ETOM: NA U SABI wetin you dey talk! I don dey go house...
**THE END!
Watch out for next EPISODE....
Written & Directed by:
Mr lyricles Onen
TV.com is your reference guide to episodes, photos, videos, cast and crew information, reviews and more.