Naija FM 92.7 Port Harcourt

Naija FM 92.7 Port Harcourt Naija FM 92.7 na the original Naija radio station, with correct collabo of talk and music. We don bu

01/02/2025

FCCPC Don tell Nigerians to report any loan company wet threaten or expose them for public.

31/01/2025
31/01/2025

'' All my Mile 4 People wey dey live for Una Papa House, Park out! Parents chase una sons commot for house '' - Pastor Geroge Izunwa send warning to Mile 4 People

31/01/2025

This na di video wey Minister of State for Defence, H. E Dr. Bello Muhammed Matawalle take accuse Former Governor Amaechi of incitement for violence.

Man City Never ready to win champions league - Pep TalkThe Tori Dey our website
30/01/2025

Man City Never ready to win champions league - Pep Talk

The Tori Dey our website

Congratulations to our very own  as him emerge Best Radio Presenter, Niger Delta. Swipe 👉
30/01/2025

Congratulations to our very own as him emerge Best Radio Presenter, Niger Delta.

Swipe 👉

Xabi Alonso don tok say Victor Boniface go remain with Bayer Leverkusen despite interest from Saudi Arabia:“He (Victor) ...
30/01/2025

Xabi Alonso don tok say Victor Boniface go remain with Bayer Leverkusen despite interest from Saudi Arabia:

“He (Victor) will train again tomorrow. I believe he is staying with us. So I have to say that I am satisfied, I am happy," - Alonso talk last night.

  with Diplomatic Akas Baba & Able Landlady 'FISH WEY CLOSE IM MOUTH, HOOK NO FIT CATCH AM!'wetin you understand for thi...
30/01/2025

with Diplomatic Akas Baba & Able Landlady


'FISH WEY CLOSE IM MOUTH, HOOK NO FIT CATCH AM!'

wetin you understand for this proverb?

29/01/2025

TORI AS E DEY HAPPEN

PDP Wahala: Dem Attack Ude-Okoye, Chase Am Comot for BoT Meeting

Some PDP members don attack former Youth Leader, Sunday Ude-Okoye for Wadata Plaza, Abuja, as e dey present himself as National Secretary. Dem no gree for am, so dem chase am comot for the Board of Trustees meeting wey still dey go on.

29/01/2025

"When I collect my first salary for Chelsea, I go buy Range Rover. Jose Mourinho see am, e tell me make I return am. E say make I go buy Mini Cooper."

— Mikel Obi

  Which part of PH be this?
29/01/2025



Which part of PH be this?

Governor Diri come out as the new Forum Chairman of South South Governorship ForumDi Governors agree say the region need...
29/01/2025

Governor Diri come out as the new Forum Chairman of South South Governorship Forum

Di Governors agree say the region need regional flight, railway line, completion of East West road amongst other things wey dem yarn about

29/01/2025

WATCH - US: Deportation continues with full swing

29/01/2025

"When Olusegun Obasanjo come, I talk say no, when Rev Matthew Kukah come, I talk say no. I still get their letters for here, but for this one, I say Yes." - Afe Babalola (SAN) talk as e drop charges against Dele Farotimi.

Address

Port Harcourt

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Naija FM 92.7 Port Harcourt posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Business

Send a message to Naija FM 92.7 Port Harcourt:

Videos

Share

Category