ECO Yankee comedy

ECO Yankee comedy Eco Yankee comedy page is a platform where we display our comedy stuff to put smile on people's faces
(1)

11/07/2022

Hi fan please follow me on Facebook Instagram and YouTube

05/07/2022

my brother how can u be broke wicked at the same time 😭😭 who throw that stone πŸ˜‚πŸ˜‚

02/07/2022

happy New month πŸŽ‰πŸŽ‰πŸŽ‰ to you all

26/06/2022

everything for naija increase price na fuel be the cos abeg make una tell me why ashawo go increase their price 😭😭

16/06/2022

u are not my type don carry belle wheelbarrow pusher🀣🀣🀣

16/06/2022

abeg pack ur tins let go back to 2015 cos buhari tenure too dey saltyπŸ˜±πŸ˜±πŸ™πŸ™„

15/06/2022

E no easy na only God how tomorrow go be πŸ™πŸ™no love without money, may God bless our hustle

12/06/2022

aunty E be like my village people send u to come and finish me, person wey go 4rounds neva tryπŸ™†

11/06/2022

i faint in front of ur shop u dey pour me water 😭😭what happened to the malt and milk wey dey see so🀣🀣🀣

God one come my house am ready to marry πŸ€£πŸ™πŸ™
24/05/2022

God one come my house am ready to marry πŸ€£πŸ™πŸ™

17/05/2022

All dis one Muslim dey kill kill person may God guide our going out and coming in ijn πŸ™πŸ™πŸ™ Amen

06/05/2022

Hi guys xup, i miss you guys

09/03/2022

Dem Dey R**e U, U Dey Shout Harder And U Dey Change Position,no Be Juju Be Dat

27/02/2022

My Girlfriend Left Me Cos Am Broke,i Took Her Pant To Baba But Baba Say She Has Been Used Already

03/02/2022

Hi babes pls i want to let u know that on 14 February I'll not be feeling fine pls avoid me & don't ask me questions o

Dis is our 2022 head of department,if u argue with me u will be in trouble,oya face ur face πŸ₯΄πŸ₯΄
14/01/2022

Dis is our 2022 head of department,if u argue with me u will be in trouble,oya face ur face πŸ₯΄πŸ₯΄

04/01/2022

Happy new year beautiful people long life and prosperity to us all, dis new year πŸ™πŸ™

21/12/2021

E be like say this harmattan carry me for mind πŸ™†πŸ™†πŸ˜­πŸ˜­πŸ˜­

05/12/2021

Army man ask me why i keep dadah i told him dat am a comedian he den ask me to make him laff or collect two slaps til now the idiot no gree laffπŸ™„πŸ™„πŸ₯ΆπŸ₯ΆπŸ₯΅πŸ₯΅πŸ˜­πŸ˜­πŸ˜­

Abi i do bad😭😭
22/11/2021

Abi i do bad😭😭

12/11/2021

Some people dey cheat us😭if makeup is eradicated u will how ugly some people are πŸ˜‹πŸ˜‹πŸ‘Ί

10/11/2021

Some people can be wicked at times,how can u be h***y wen u don't have a job and ur pocket is dryπŸ™„πŸ™„πŸ˜‹πŸ˜‘

10/11/2021

Na wetin i no fit do i go dey promise person now πŸ˜‹πŸ˜‹πŸ€£πŸ€£

05/11/2021

Magnito my Boss man 😍😍

03/11/2021

Have u ever been copied by olodo who copy both ur name and surname 🀣🀣e shock me

01/11/2021

Month don end & am expecting my salary 😍🀣
Ecoyankeecomedy
Double

29/10/2021

Person wey steal my fowl don come confess but why i no fit swear is becos na me chop the lap🀣😭

28/10/2021

Laugh small

25/10/2021


Mr Double

Address

107 East West Road Opp Rumuapara Secondary River State
Port Harcourt

Telephone

+2349154156039

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when ECO Yankee comedy posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Business

Send a message to ECO Yankee comedy:

Videos

Share

Category