10/08/2025
Most times, some people dey feel say since their children don growπ§π§dem no need to protect their mattress with our high quality WATERPROOF BEDCOVERSπππ§π§π§π₯΄π₯΄π₯΄π³π³π³
Oh Wrong naβ
Your mattress no need your permission before im start to wear out or spoil kpatakpata.
You as a person whether male or female, with grown ups or small children you suppose also give your mattress that protection for am to always appear good and newπ―π―
This product texture dey skin friendly and e get the capacity to keep your mattress new for decadesππβ
β
Dem produce am with full lapped zip to restrict π«π«π¦ π¦ππanything wey fit damage your foam.
Our WATERPROOF BEDCOVERS dey resist anything at all wey fit damage your foam... things like; p**s, bedbugs, sweat, dirty, spills, water, peely peely, etc.
Our WATER RESISTANT MATTRESS COVER also get accurate edges (bed heights) to give your mattress better fitting π―
This product pass wetin you think sefπ―
E also get the ones with elastic straps wey go cover only the top, while the zip and fitted edges own go cover everywhere from top to bottom of your mattress.
WATER RESISTANT MATTRESS COVERS wey go havard na ogbonge product wey you suppose get for your house!
All bed sizes dey available
My location na Aba
I dey deliver go anywhere for this world π
Chat/ call Doris solutions on 08033777983