Mummy Junior

Mummy Junior Mummy Junior
Mr funny
I love challenge a lot.. Tall and lanky❤️
Nigerian 🇳🇬🇳🇬
Follow for more

10/11/2024

COKE CHALLENGE 🔥 THE WINNER GOES HOME WITH 100,000 NAIRA
Nons_miraj Mummy Junior Fast and active followers 🚶🚶(Defidon) Agboola Ola Timothy Ajoke Eliasu Itz your boi christian Prime move Udy White Mariam Adamu Iliyasu Salihu Sakhie Aishmaqum Rich Man Marlie General Kelly CP Michael Raja Onu Rod Kings Shine and Glow Store Bōìllër Êñzô Sammy Tee Rqffe Gqntong Jerlyn Mntjo Mdrd Rodrigo

28/10/2024

GAME CHALLENGE VIDEO "LOOK FOR MUMMY JUNIOR" WHO DO YOU THINK WILL WIN ? GREENBOI OR GHOSTTMOOD
Mummy Junior Follow 4 Follow Facebook Follow4Follow Ajoke Eliasu Nons_miraj

Na like dis all those girls dey do am? Please let the most beautiful breathe. If you love the hair tie then you will mak...
15/08/2024

Na like dis all those girls dey do am? Please let the most beautiful breathe. If you love the hair tie then you will make heaven because birds wey get feather na heavens Dem dey fly put.
Follow 👉 Mummy Junior for more 😁

12/08/2024

Protest girlfriend. Oga Sylvanus is not your type

゚viralシfypシ゚
Please like and comment, thank you.

Michael Raja Onu Itz your boi christian Sakhie Aishmaqum Prime move Mariam Adamu Rich Man Kelly CP Marlie General Rod Kings Agboola Ti Mothy Shine and Glow Store Pea Cey Bōìllër Êñzô Sammy Tee Rqffe Gqntong Young Ambassdor Iliyasu Salihu Udy White Ajoke Eliasu

20/07/2024

I told Junior to spell yam for me this is what he wrote; "JAM"
I have already disown him i can't give birth to olodo

18/07/2024

Tomorrow get belle i don already born Junior 🤓😁

18/07/2024

Junior na has a girlfriend 😲 a boy in primary 1A.
His babe is in k.g 2B 😲 Wahala wear earrings 😭

18/07/2024

Mummy was black and broke but when Mummy get Junior he become Mummy Junior 🔥🔥 🤓😁😭😭😭😭😭😭😭😭

Na your girlfriend resemble goat nor be me Mummy Junior a.k.a Mummy of youths 😎😁please follow Mr funny a.k.a mummy Junio...
16/07/2024

Na your girlfriend resemble goat nor be me Mummy Junior a.k.a Mummy of youths 😎😁
please follow Mr funny a.k.a mummy Junior for more laff 👉 Mr funny

16/07/2024

Junior love's wearing fine fine clothes but inside that trouser see forest everywhere 😂😂 All kinds of ugu leaves.

Fear not na mummy Junior. WIFE MATERIAL.VERY ACTIVE ⚡⚡⚡I can cook Eba, I can fry beans, I can fry banana, They is nothin...
16/07/2024

Fear not na mummy Junior. WIFE MATERIAL.VERY ACTIVE ⚡⚡⚡
I can cook Eba, I can fry beans, I can fry banana, They is nothing i can't cook.

Follow mummy Junior for more 👉 Mr funny

16/07/2024

Abeg make una help me.
Junior don finally join cult😭. He say na Jesus cult. Jesus cult dey smoke?

15/07/2024

If i slap Junior
Wetin go make am drink water for 10:00 clock in the night 😲. Another night of rivers of Babylon. 😭 Pisi pisi

NA THIS FACE I GO USE ENTER HEAVEN. NA ONCE THE GATE GO OPEN. FREE FACE TICKET TO HEAVEN.Follow Mr funny a.k.a Mummy Jun...
08/07/2024

NA THIS FACE I GO USE ENTER HEAVEN. NA ONCE THE GATE GO OPEN. FREE FACE TICKET TO HEAVEN.
Follow Mr funny a.k.a Mummy Junior for more 👉 Mr funny

First picture of the month. Na last month Ameboh na make the mouth long like that o. This month no more Ameboh.Follow Mr...
02/07/2024

First picture of the month. Na last month Ameboh na make the mouth long like that o. This month no more Ameboh.

Follow Mr funny a.k.a Mummy Junior for more

I just remember the day i go mama Nonso house go s**t because that day our house key lost. After i empty all the heaven ...
26/06/2024

I just remember the day i go mama Nonso house go s**t because that day our house key lost. After i empty all the heaven must shake for the toilet, I pour water yet the s**t nor flush. I try try try nothing move. I stand see me see problem. I just use style sneek out of the house without her knowing 😁. Na so i take escape o. Till date i dey avoid that woman.

Follow for more 👉 Mr funny

Shout out to my newest followers! Excited to have you onboard! Smith Jane, Iliyasu Salihu
26/06/2024

Shout out to my newest followers! Excited to have you onboard! Smith Jane, Iliyasu Salihu

Nor be like this all those girls dey do am? Wetin u wan do, you want put that ur smelly mouth for my mouth Abeg o !! Na ...
25/06/2024

Nor be like this all those girls dey do am? Wetin u wan do, you want put that ur smelly mouth for my mouth Abeg o !! Na for papa Junior. 😁

Follow for more 👉 Mr funny

Address


Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Mummy Junior posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Business

Send a message to Mummy Junior:

Videos

Shortcuts

  • Address
  • Telephone
  • Alerts
  • Contact The Business
  • Videos
  • Claim ownership or report listing
  • Want your business to be the top-listed Media Company?

Share