21/06/2025
See me see jibiti oh!
I dey where I dey, one of my friends come tell me say make i come dey teach mathematics for him school, say I Sabi am.
Na im I carry busy body go buy marker enter class. Now see me see wetin I dey write for board.
Una feel say make i continue?