
14/08/2025
Gopna don last pay Bessiping alias "President" e salaries dem wey nobe pass for two years.
De total moni be dey na 6.576.282 Francs from 01/ 11/ 2021 to 30 / 07/ 2023. We di also pray say make dis fashion for pay go round make all civil servants dem get their moni wey gopna di owe dem nobe say man must cry for dat wounded level. 😁
We remember say Bessiping na one of the presidential candidate dem wey Elecam be reject their candidacy wey be file for appeal for Constitutional Council and as dem grant he audience, e tok say e no fit add money on top money wey gopna di owe he as a teacher.
Advice : Paa hold ya money fine oh cuz dis small small chaps dem di wait you for help you chop dat money. 😁