21/03/2024
people dey don joh kee some tifman for Buea dis nite... Dey kam around dem 3, for tif, wit guns and oda weapons... One persin see dem, raise alarm for quartier say tif pipo dey around... pipo start blow whistles, plenty, sotey caffiage comot...
The tif pipo dey go hide...
Caffiage call police, police kam... Dey search, no see the boys, so dey go bak...
Afta now, caffiage for Mayor Street, dey succeed catch one of the tif pipo... Dey hold e, moof e klos, beatam sotey... nack blocks for e head, whip e wit cutlass, torture e...
Dey go bring petrol for burn e, before dey wan start burn e, e give up the ghost.
Click that whatsapp link for download to watch the full video 👇 https://wa.me/message/PUDSV7NDBA2DO1
Make e RIP🕯️