21/03/2024
Oyah let laugh small😄😄
Don't Forget to LIKE and FOLLOW my page for more
1. English will be like I will never live My wife for a million year, my bro that's where the problem started
2. Have you ever experienced light scarcity for a long time and finally the electricity con dey, you hurriedly plug your phone and went out six hours later you arrive just to realize you never on the light
3. Na mere truth and dare game we dey do which one be u dare me to go and buy fanta for you, mtcheww
4. The moment I dey go church and party, she no dey pass na the moment I dey go farm she go pass 4 times a day
5. "There is always light at the end of a tunnel " don't mix things up for Nigeria nah generator wey dey there
6. Abeg nah for where yahoo Boyz go con where big sweater in the hot sun with power bank
7. Football fans nah when underated team defeat una, u will now be mentioning u12 wey get injury
8. Nah Merlin I just finished watching, i am now at Hospital
To cut the story shot I just want to try the magic
9. Brain wan kill me today, I No gree with anybody she just met me today she dey ask for 2k, my ATM no get light
10. Don't forget to FOLLOW and LIKE my page for more Jokes and Memes