Sabinus x Broda Shaggi x Brain Jotter TV

  • Home
  • Sabinus x Broda Shaggi x Brain Jotter TV

Sabinus x Broda Shaggi x Brain Jotter TV This is the fan page of The Three Great Idiots that will make you use rent and school fees for data.

Jesus be what? Which kin joke be this again abeg🤣
08/02/2024

Jesus be what? Which kin joke be this again abeg🤣

08/02/2024

We don talk am before, but we go still talk am again: no hustle no flex.

08/02/2024

God abeg no allow us become contents in the hands of creators.

08/02/2024

No go be like John Bull wey go give up. We die here. No gree for sapa this year.

08/02/2024

Na small small ant dey use gather food against the time of scarcity. No allow anybody discourage that your small hustle o. When e red, nobody go send anybody papa.
Show up everyday and give your best.

08/02/2024

Na person wey wear cloth dey put hand for pocket.

08/02/2024

It is a blast of fun. Where are the die hard fans of us. It's show time.

Address


Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Sabinus x Broda Shaggi x Brain Jotter TV posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Videos

Shortcuts

  • Address
  • Alerts
  • Videos
  • Claim ownership or report listing
  • Want your business to be the top-listed Media Company?

Share