05/04/2024
EFCC PICKS UP BOBRISKY… na here we dey, stage 1 - Verydarkman
Alright, them don arrest Bobrisky! You know what is funny? Them say Bobrisky get connection, all the people wey he dey connected to, them no go fit make any call, they no born them well, make them call naa. Any big man wey call na im be say he dey nak Bob. I wan see where that connection reach, your connection go finish, (taunting laughter) e go finish...I dey suspect money laundery, so another petition will still be filed, never fight people with nothing to lose, you see this one room? Una go learn, wahahi, una go learn! But then again, to the people wey get connection with Bob, I don talk am, no put hand oo, or you will learn, and you'll learn the hard way, I swear to God who made me, you go learn, walahi, you go learn (taunting laughter), don't play - VDM
©️Maria Ude Nwachi