Rejoicing Unltd

  • Home
  • Rejoicing Unltd

Rejoicing Unltd Oluwa pikin
Iron being
with a plastic heart
100% Emotional
ALWAYS REJOICING

1• U dey carry ur girlfriend go club; after u marry her finish u wan stop her frm goin to club. My broda u think say mir...
13/03/2024

1• U dey carry ur girlfriend go club; after u marry her finish u wan stop her frm goin to club. My broda u think say miracle fit happen?
2• Ur girlfriend dump u for rich man u say she b gold digger, bt ur sister do d same to anoda perso u giv testimony for Church
say, na grace of God. Bros park well!!
3• Your babe get F9 parallel for WAEC, she still dey ask for Brazilian Hair of #150,000 . Abeg where she wan fix am?,
on top that coconut head?
4• U have 8 tribal marks, stretch marks scattered all ova ur body yet u still want a tattoo...ah! my friend; u be zebra?!!
5• U are 6 feet tall, u still com wear 6 inches high heeled shoe... shey u wan whisper to God?
6• U dey snap inside different type of cars yet u expect ur man to believe say u no cheat. .aunty, u be mechanic?
7• U gather different gals picture for ur fone & yet u xpect ur gal to believe say u no cheat.. uncle, u be photographer?
8• He give u engagement ring for over five years, he never marry u, my dear, u be lord of d rings?
9•you dey pay your babe wey dey university school fees and yet u never write JAMB, U be scholarship board?
10•U are 18yrs and ur sugar daddy is 70yrs old and u still dey call am BABY, my sister, he suppose be ANCESTOR.
11•Your babe is licking ice cream...u're drinking pure water...pls guy Are u diabetic?
12•U claim say u eat rice and stew, but u come vomit fufu and egwusi soup. Omo u be magician? .
13.

13/03/2024

Make we laugh small

Address


Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Rejoicing Unltd posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Videos

Shortcuts

  • Address
  • Alerts
  • Videos
  • Claim ownership or report listing
  • Want your business to be the top-listed Media Company?

Share