Watch as former Manchester United winger Bebรฉ scores an absolute screamer of a free kick to give Cape Verde the lead against Mozambique
The former Portuguese youth international has just produced an early contender for goal of the tournament in Cote d'Ivoire
#Bebรฉ
#United
#CaboVerde
#AFCON
#Screamer
Di moment Gov. Sanwolu arrest one soldier sake of say e pass di wrong way for Lagos state.
Man tell di gov say im na Soldier
Gov Sanwolu yan am say na more reason why dem suppose to lock am.
#Sanwolu #Lagos
Davido and Chioma step out with di twins as dem enjoy family walk.
#davido #chioma #chiomadavido
๐๐ฒ๐ฎ๐๐๐ถ๐ณ๐๐น ๐๐ฎ๐ด๐ผ๐ ๐ด๐ถ๐ฟ๐น ๐ด๐ผ ๐๐ถ๐ฟ๐ฎ๐น ๐ฎ๐ ๐ต๐ฒ๐ฟ ๐บ๐ฎ๐บ๐ฎ ๐ ๐ผ๐บ ๐ฑ๐ฒ๐ ๐ฝ๐ฟ๐ฎ๐ ๐ณ๐ผ๐ฟ ๐ต๐ฒ๐ฟ ๐๐ผ ๐ณ๐ถ๐ป๐ฑ ๐ต๐๐๐ฏ๐ฎ๐ป๐ฑ
For one video wey dey trend for social media, one fine woman wey dem call Sadia tok say her mama remember say she never marry when her brother engage hin babe. Na so her mama decide say she go free her daughter from di yoke of single life.
For di video, Sadia dey kneel down and her family members surround her while her mama dey pray for her.
Di woman pray say anywhere wey her man dey, make di things wey cover hin face comot in Jesus name. And make di things wey dey cover di man face comot so di girl go fit know am when she see am.
Di video wey go viral make plenty people yan about am as dem share dia own experiences.
Watch di moment CAF footballer of fi year, Victor Osimhen come RCCG parish for Lagos for di New Year crossover service.
#Osimhen
#Crossover
#NewYear2024
Watch di dramatic moment wey Ayra Starr leave one show for Cotonou on Okada as pipu dey run after her.
#Beninrepublic #Cotonou #SabiGirl #AyraStarr
---
Follow us for more breaking news and videos
๐๐ฒ๐๐ฎ๐ฟ๐ฒ: ๐ฆ๐ฐ๐ฎ๐บ๐บ๐ฒ๐ฟ๐ ๐๐๐ฒ ๐ป๐ฒ๐ ๐๐๐๐น๐ฒ ๐๐ผ ๐๐ฐ๐ฎ๐บ ๐ฃ๐ข๐ฆ ๐ณ๐ผ๐ฟ ๐๐ถ๐ฑ๐ฒ๐ผ
For one popular video, two boys waka enta one POS shop to collect money. As di shop owner dey do hin work, e no sabi say these bad guys bin dey observe am wella. Dem notice the kain and color of POS machine wey him get.
Later, dem go find the same kain machine with di same color come meet am for him shop.
As di man bend to collect dia money from di counter, dem quick swap hin real machine with their own wey empty.
Na later dem see say dem don comot over 2 million naira from the machine. And dis bad boys still dey run.
#POS #Scammers
See all di tins wey e happun inside the last week of 2023:
If you miss any gist, we get you covered. Make you dey informed, dey involved, and dey connected with all di tori wey matter.
#breakingnews #confamnews #viralnews #viralvideo
---
Follow us make you no miss beta tori and videos.
[๐ฉ๐๐๐๐ข] ๐๐ฎ๐ฏ๐ผ๐๐ฟ ๐ฝ๐ฎ๐ฟ๐๐ ๐น๐ฒ๐ฎ๐ฑ๐ฒ๐ฟ๐ ๐ฐ๐ต๐ผ๐ฝ ๐ท๐๐ป๐ด๐น๐ฒ ๐ท๐๐๐๐ถ๐ฐ๐ฒ ๐ณ๐ผ๐ฟ ๐๐ฑ๐ผ ๐๐ฎ๐ธ๐ฒ ๐ผ๐ณ ๐๐ฎ๐ ๐ฑ๐ฒ๐บ ๐๐ฎ๐ ๐ฑ๐ฒ๐ ๐ณ๐ฎ๐ธ๐ฒ ๐ด๐ผ๐ ๐ฝ๐ฟ๐ถ๐บ๐ฎ๐ฟ๐ ๐ฒ๐น๐ฒ๐ฐ๐๐ถ๐ผ๐ป
Some pipu from Apapa Labour Party group wey pipu say na fake chop jungle justice for Edo state.
Na Lamidi Apapa start di group. Him be former acting chairman of Labour Party before dem disown am don on Thursday 18, May 2023 sake of say e get wahala and bad behavior. Pipu wey sabi di group say dem dey work against main Labour party.
For one viral video, Eragbe Anslem, wey be di guy wey tok say e be youth leader of Apapa group, and some pipu from di group, collect beta beating from angry Edo youths.
Tori tok say, Anslem and im guys wan do fake governorship primaries under Labour Party to cause confusion for Edo. No be only dat one, dem say Anslem and im guys even scam some young pipu sell dem fake tickets.
Dis thing happen few weeks before di state governorship election.
Edo youths no gree gree at all. Na so dem surround Anslem and im guy, drag dem, slap dem, beat dem sotay dem nearly naked.
Di Edo pipu wey dey vex dey shout question like โWhy you dey against progress? Why you hate people?โ โEdo no be Lagos.โ
After dem beat dem, tori tok say dem carry dem go hospital make dem treat dem.
But, dem never catch dem pipu wey do dis thing,
#Apapa #LP #Edo #Anslem
Just in: Music big man Paul O don arrange boxing match between hin LOML Iyabo Ojo and Lizzy.
Prize: 10 million naira.
Powered by Paulo, OneAfricaGlobal, and UpfrontandPersonal.
Who you dey support?
#Celebrityboxing #IyaboOjo #Lizzy
Portable challenge his business partner wey cheat him about 1.5 million naira.l for im show.
"Why them always won rip am fa," emperortrebla tok.
#portable #IkaofAfrica
----
Follow us make you no miss beta tori and videos.
Charles Okocha and his fans call out portable for a anoda round of boxing.
Dis one na after Portable beat am for boxing match wey dem organize to settle dia kwanta.
#celebrityboxing #Portable #CharlesOkocha
----
Follow us make you no miss beta tori and videos.
Watch di funny moment BurnaBoy give one oversabi fan di bombastic side eyes.
#Burnaboy #bombasticsideeye
----
Follow us make you no miss beta tori and videos.
Watch di moment Ola of Lagos meet Akon
"Ola don meet his destiny helper," someone tok.
#Akon #OlaofLagos
Credit| Balox
----
Follow us make you no miss beta tori and videos.
๐๐ต๐ฎ๐ฟ๐น๐ฒ๐ ๐ข๐ธ๐ผ๐ฐ๐ต๐ฎ ๐ฐ๐ต๐ผ๐ฝ ๐ฏ๐ฒ๐ฎ๐๐ถ๐ป๐ด ๐ฎ๐ ๐ฃ๐ผ๐ฟ๐๐ฎ๐ฏ๐น๐ฒ ๐๐ถ๐ป ๐ณ๐ผ๐ฟ ๐ฐ๐ฒ๐น๐ฒ๐ฏ๐ฟ๐ถ๐๐ ๐ฏ๐ผ๐
๐ถ๐ป๐ด ๐บ๐ฎ๐๐ฐ๐ต
Naija street-pop star, Portable, carry win against Nollywood actor, Charles Okocha for one big celebrity boxing match.
Dis serious fight wey Heritage Boxing Entertainment approve happen for Landmark Beach for Victoria Island, Lagos, start by 1:00 am and end after 40 solid minutes on Wednesday morning.
Trouble start between dem when Portable accuse Okocha say e cheat am N40 million.
Portable tok say Okocha no follow dia agreement as e pay am less money pass wetin dem bin gree.
Dis matter cause serious argument online, so dem decide to settle am di old way: with serious boxing match.
#CharlesOkocha #Portable #IkaofAfrica #Celebrityboxing
"๐ช๐ฒ๐๐ถ๐ป ๐ฏ๐ฒ ๐ฑ๐ถ๐ ๐ป๐ผ๐ป๐๐ฒ๐ป๐๐ฒ?" ๐ผ๐ป๐น๐ถ๐ป๐ฒ ๐ฝ๐ถ๐ฝ๐ ๐ฏ๐น๐ฎ๐๐ ๐๐ผ๐บ๐ฎ๐ป ๐๐ฒ๐ ๐ป๐ผ ๐ด๐ฟ๐ฒ๐ฒ ๐ธ๐ถ๐๐ ๐ต๐ฒ๐ฟ ๐ต๐๐๐ฏ๐ฎ๐ป๐ฑ ๐ณ๐ผ๐ฟ ๐ฑ๐ถ๐ฎ ๐๐ฒ๐ฑ๐ฑ๐ถ๐ป๐ด ๐ฑ๐ฎ๐
Nigerians no fit hold dia vexation after dem watch di video wey @DAMIADENUGA share.
For di video wey dey trend for X (wey be Twitter before), we see one couple for dia wedding day dey wear fine traditional clothes.
But wetin shock netizens pass na when di MC (wey be master of ceremony) tell di couple make dem kiss small before dem cut dia cake.
To di shock of netizens, di bride no gree at all as she show say she no like am as she kiss her husband small for mouth.
She kon do face like say she wan vomit but di husband just dey smile.
Di video wey dem write say "dem kiss for di first time on dia wedding day" collect as pipu just dey criticize am.
Some people quick to judge di woman tok say she dey use di man, while some say dem fit smell di mouth odor of di man even from dia phone.
Make you see some of di reactions to dis "fine video:"
@Biodun_OG: โNa nonsense she dey do. Shows the kind of man he is. Weakling.โ
@bunmi speaks: โI can smell the bad breath right from this phone. But damn, na by force to marry who dey clearly disgust you abi the guy just dey loaded? I understand some women will gladly marry a monkey if he's wealthy, so that might just be the case here. But nawa sha o. This one looks likeโฆโ
@Realsamosky0201: โThis union no go lastโ
AMARA @Amy_beke: โAre you sure they even like themselves.โ
@da_tesleem: โThe guy may have a lot of things we don't know but he sure has ba5tered moneyโ.
@ClassicDavinci: โMarried at almost 50 she still dey form. Forming go finish some people. Mchwwwโ
@VickyhanskyTFG: โNa arrange marriage. E no get wetin u wan tell meโ

๐๐ฒ๐๐บ๐ผ๐ป๐ฑ ๐๐น๐น๐ถ๐ผ๐ ๐ฑ๐ฒ๐ ๐ฐ๐ฒ๐น๐ฒ๐ฏ๐ฟ๐ฎ๐๐ฒ ๐ถ๐บ ๐ฎ๐ฌ๐๐ต ๐๐ฒ๐ฑ๐ฑ๐ถ๐ป๐ด ๐ฎ๐ป๐ป๐ถ๐๐ฒ๐ฟ๐๐ฎ๐ฟ๐ ๐๐ถ๐๐ต ๐ถ๐บ ๐๐ถ๐ณ๐ฒ
https://confamnews.com/desmond-elliot-dey-celebrate-im-20th-wedding-anniversary-with-im-wife/
Desmond Elliot wey be Nigerian actor wey turn politician and im wife, Victoria, dey jubilate as dem don spend 20 years together for marriage.
#DesmondElliot #weddinganniversary
โNaija to di world!โ Watch as Chris brown groove to Davido unavailable
#ChrisBrown #Davido #unavailable
See some of your favorite Nigerian celebrities and dia Christmas family photos.
#christmas2023