Correct G

Correct G Comics Therapist1🦅💥

04/11/2024

We fit b friends for football hall make we no dey talk outside 🤪

Happy birthday Mc MbakaraNever give up is the option right now to some of us🥺
23/09/2024

Happy birthday Mc Mbakara

Never give up is the option right now to some of us🥺

Imagine if this is your toilet key 😹😹
23/09/2024

Imagine if this is your toilet key 😹😹

23/09/2024

Ajeh table no dey move na you go shift your chair

23/09/2024

If no be insúlt wey my girlfriend insúlt me today wetin I for chop😭😹

23/09/2024

This era is called, DO YOUR THING AND TRUST GOD.

22/09/2024

E good as everybody dey face their issues low-key

22/09/2024

Omo life na vanity o
Person use 2k buy salt for my front now now

22/09/2024

Everything is just 20k,,,, 25k,,,, 30k,,, 40k nothing is even 2k again 🐹

22/09/2024

Hamster CEO dey panic keh??
Wetin go come happen to my GLE now

20/09/2024

Ghana wort : 18.90 million
My hamster coin : 2.872 billion

Who get fufu...over over I get soup over
20/09/2024

Who get fufu...over over I get soup over

20/09/2024

No middle class for this era, you're either rich or poor

20/09/2024

Hamster 🐹 Could you believe I iñsultéd my boss early this morning and sacked him ...
I'm CEO now💪💥😎

20/09/2024

As they don keell one chosen everywhere never quite for your face

20/09/2024

Omo Yahoó never cast o , one guy just collect update for my front now now.

07/09/2024

To live long avoid broke girls with expensive taste😎

06/09/2024

Comment "I will not d!e this year" and like this page

Address

Estate 1

Telephone

+2348142820241

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Correct G posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Videos

Shortcuts

  • Address
  • Telephone
  • Alerts
  • Videos
  • Claim ownership or report listing
  • Want your business to be the top-listed Media Company?

Share