04/12/2021
it’s Sylvester birthday today and he is no more, happy posthumous birthday to him,so this is Lami Phillips the pikin of those wey get the school, she has deactivated her page tho, the oloriburuku girl couldn’t stand small heat but they can aid Klllers by making the kids escape the school vicinity, there are lot of questions to be answered, a whole lot, second slide Na lami Apayan pikin, if we post the full picture now, we go see some alaye baje wey go Dey shout minor minor, abi he no wan better for minor, person pikin wey them kee, Na Adult??? Hypocrites people 😏😏😏😏third slide was when the yeye girl called Ambode out , I no know why Ambode no demolish the school then, since Lami Phillips don run comot , her husband page still Dey active but on private, that one no stop anything oo, them Dey carry swear enter person Dm, we want justice, JUSTICE WE WILL GET, if you are a mother or even father and you are not angry about this Dowen college issue then I wonder what else will trigger your anger, Where are the parent of the evil perpetrators, WHERE ARE THEY? Oya move forward, WE NEED EXPLANATION ON HOW YOU RAISED M0nsters, I need to know who their parent are immediately, let me get to work , i Dey come🚶♂️🚶♂️🚶♂️🚶♂️🚶♂️meanwhile too, Adedoyin your charm didn’t work, if everybody forget, I no forget, your juju no catch me, Na fake, you all will pay in full, I can assure una. I come in peace, igi ewedu oni pawa o, Dowen college oni funwa ni Acid mu ooo.