15/03/2024
Happy Birthday My Guy, you too much, every year na another time to reflect on everything wey don show us pepe, and also to be thankful for wetin baba God do for us, e go dey sweet us, and our enemies go dey chop kain, wey go dey pain them! As you add another year so, God continue to dey bless you, protect you, support you, inspire you, direct you, arrest you, police you, enrich you, heal you, and love you. Dad, thank you for always believing in me, trusting me and most of all, loving me, I love you Dad, Happy Birthday Godwin Collins Anajevwaye Onomor.