I Go Die Vs Opororo Comedy Fans

  • Home
  • I Go Die Vs Opororo Comedy Fans

I Go Die Vs Opororo Comedy Fans Contact information, map and directions, contact form, opening hours, services, ratings, photos, videos and announcements from I Go Die Vs Opororo Comedy Fans, Media, .

13/03/2020
05/09/2019

Mak Una No Laff Ooh Abeg I Dey Tell U True Talk As I Dey Hear So I No Dey Shave Cus If I Try Am Misus Go Dey Do Me 4 My Achalugo So Yestaday I Carry My Girlfriend Came House She Say Mak I Go Baff First B4 We Start Our Funke I Say No I Don Allready Baff B4 I Cum Carry Her U Know Y I Say No Bcus I No Dey Like To Baff I Reach 1 Week I Never Baff As We Wan Start She Pull First B4 Me As 1 Pul D Kind Pefume Enter Her Nose Na She Just Fant, My People As I No Get Money To Buy Pefume Atleast I Don Get Am Naturel Abi No Be So

Address


Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when I Go Die Vs Opororo Comedy Fans posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Shortcuts

  • Address
  • Alerts
  • Claim ownership or report listing
  • Want your business to be the top-listed Media Company?

Share