Yung and Boo

Yung and Boo Just fun
(24)

18/12/2023
15/12/2023

I soak garri make e rise before I drink
Rich man pikin dey ask me weather Na experiment I dey do

15/12/2023

You follow your friend go her boyfriend house, you first her wake up , you con dey sweep🤔🙄

13/12/2023

Omor the next guy wey go give me phone make I put my number I swear I go carry the phone run 😒

13/12/2023

Wait, did white people also get scholarship to study in Nigeria🤔🤔🤔

12/12/2023

Follow for follow
Legit followers gather here

09/12/2023

She : you look like a f**k boy
He : lol 🤣 I'm not

He : you look like an ashawo
She:😠😡😠😡😠

09/12/2023

She : I can't be with you anymore, I want to focus on my studies

Results don come out and you still fail 😄

08/12/2023

. which one be "try dey chop life" I see life Na I no chop😒

08/12/2023

Your bf will annoy you, don't fight back sis
December don reach, it's a trap ✌️

05/12/2023

YUNG OF THE Yung and Boo

02/12/2023

Follow for follow
Let's go legit

02/12/2023

The fact that "Hell" started with

"He" is another Shege entirely 😪

02/12/2023

My mum at night: Goodnight sweet dreams I love you.

In the morning: Wake the f**k up you lazy piece of sh*t.🙃

21/11/2023

Shout out to my newest followers! Excited to have you onboard! Locrecia Mologadi, Zazuu Bullion, Emma David Tiamiyu, Mojisola Harde, Pembe Smith, Ashley Ghall, Bella Wizzy, Aminu Ibrahim, Tyga Boy, Pius Aniowo, Upaka Upaka

19/11/2023

Happy Sunday guys 😊

16/11/2023

Morning gain follow for follow

11/11/2023

Dating a lady for 6years doesn't mean you must marry her🙄
My landlord studied medicine for 8years he is now a DJ😒

11/11/2023

If you think money doesn't bring happiness transfer the money to me 😏😁

09/11/2023

What you want to do this night will lead to pregnancy 😒🙄

09/11/2023

Primary school: I want to be a doctor
Secondary school : I want to be a lawyer
5years later ; it's your boy aka DJ tolotolo 1

09/11/2023

You just carry your boyfriend phone block all of us 🤔
You no try oo😒🙄

09/11/2023

Bestie with benefits no gree comot belle oo

09/11/2023

One day you will look back and smile,😊 but for now dey look front make motor no jam you 😏

08/11/2023

Some boys funny oo, you wan toast girl you dey call her make she come meet you make you toast her Abi😏😒

08/11/2023

That's boy is not busy he has seen your replacement 💔😁

08/11/2023

Una say"time wait for no one"una still say" wait for your time "we dey wait Abi we no dey wait ?🙄☹️

Memes
08/11/2023

Memes

06/11/2023

Girls hold Ur man oo
Your papa no go open eye buy you wig of 200k this December💔😄

04/11/2023

I am at the age where I avoid argument if you tell elephant can fly, you are absolutely right 😌

Poor man pikin go say Na editing 😒
03/11/2023

Poor man pikin go say Na editing 😒

03/11/2023

Follow for follow
Yung and Boo
Let's go I pay back immediately

03/11/2023

Morning promotion
Yung and Boo
Let's go

03/11/2023

Comot waist trainer ooo make you fit breath well abeg I use God beg you 😒

03/11/2023

What the worst thing you overhead while pretending to be sleeping😁😂

03/11/2023

Boyfriend wey stingy Na police go help am spend e money 😂😒

02/11/2023

Life don touch everybody nobody get time for MCM and WCW 😂
Nice one 😂

02/11/2023

Sugar mummy dey beg me for sub🤔,why my own thing dey always dey different😒

01/11/2023

"girlfriend wey calm down na she go enjoy"
Na so hunger take kill amaka💔😒

Address


Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Yung and Boo posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Videos

Shortcuts

  • Address
  • Alerts
  • Videos
  • Claim ownership or report listing
  • Want your business to be the top-listed Media Company?

Share