After PC kumba town Church, Na some Christian dem for PC Bassa for Douala inside littoral region for cameroon, dem don hole their pastor with fight for Sunday as church service be di happene.
According to tori wey Church pipo dem tok, Dem say Rev Ndip Phillip Nkongho be want make new vote for get Church chairman after wey the other one be take by force pension and wey church law tok say na the Assistant chairman get for take chair for continue the work, But the pastor no gree, Rev Ndip Phillip tok say thing wey e do comot na for book wey SYNOD OFFICE sennam for e,
Rev Ndip Phillip still deg hospital even though docta to say for sikah the beating and pushing wey dem push man of God , e get problem with e corner belle.
Wettin di happened with Church dem now??
BBC pidgin
237 Tori Time
Some business pipo dem for inside Bekoko for littoral region for cameroon don lose they business place dem after some Ngongoro motor wey e carry fuel make accident for middle road, e fall then start catch fire , the fire waka small small enter for some business house dem for corner road, for sikah this wowo accident wey e happened, Traffic be plenty for the road.
Pipo wey comot from west and South West region for cameroon, even the one dem for moungo Division wey be want enter for Douala from Bekoko side , be get for wait, before 237 tori Time want comot, Army rescue be dey for stop the fire.
237 Tori Time
Na so we take see Algeria this time as them prepare for nack Ndamba with Cameron
237 Tori Time
Douala.
Na 22years Old Ntanta Njoumissi Jordan Internally Ddisplaced Boy wey e comot for santa, Mezam Division for inside North west region, don killed e self after were nack nack e head for some iron inside makepe missoke. Inside Douala 5 subdivision
According to tori wey emit up 237 Tori Time, this boy get O/L certificate then comot came Douala for beta e life, as e came e start dey go some Pentecostal church.
Tori wey e enter we ear say na for dey dem turn e head and then e dey wake up fight with some spirits dem. Ye nebo dem say Jordan be di talk and fight for sleep
Na the other day e comot go for market for makepe missoke start nack e head for some iron before country pipo dey carry go for laquantinie hospital.na for dey wey e breathe last air.
237 Tori time
Na pipo dem for old town inside Bamenda don talk say any tif man were e enter old town again go end like this we paddy man