Pidgin News

Pidgin News We be your news hub of choice in pidgin. Connect with us.
(3)

Read den share give oders
27/03/2023

Read den share give oders

Di Speaker stress say, women de play an integral part for national development. Rt. Hon. talk say, he go like see women win.

19/08/2022

Di pipo make stranded sekof some agents promised dem jobs den juicy offers for Dubai. E dey make these persons vulnerable against the UAE law

19/08/2022

Ghana Police don restore calm for KNUST campus as violent clashes don happen between students of Katanga den Unity Halls.

19/08/2022

Police pipo don enta KNUST go stop fight betwin university hall (KANTANGA) den Unity Hall (CONTI). Di fight don cause loss to di school

18/08/2022

Reports wey dey reach us for pidgin.news dey talk about some 15 year old girl wey intentionally infect ein body plus HIV.

We dey project di beautiful thinz we feel go fi make Kasoa outstanding. As part of di community connects series, we dey ...
12/08/2022

We dey project di beautiful thinz we feel go fi make Kasoa outstanding. As part of di community connects series, we dey compare di roads and infrastructures e dey Dubai to Kasoa.
Watch and subscribe

https://www.youtube.com/watch?v=rNMuAl_2Vd0&t=41s

Audio Credit: YouTube SoundsKasoa Today is exploring the beautiful cities in Dubai. We believe if the system is working elsewhere then it should also work in...

08/08/2022

Police for Jacobu wey dey Ashanti Region don start dey investigate matter wey cause di death of one final year student of Tweneboah Kodua SHS.

08/08/2022

Management of di Ghana National Fire Service (GNFS) don sack eleven personnel out of di service work.

08/08/2022

Tanzanian Police grab Buga hitmaker KIZZ Daniels bcos he no appear for show wey dem pay am finish. Sources dey say, Kizz Daniel don exhibit dis attitude before.

Company wey dey New York , USA release statement wey dey tell di general public about ein employment opportunity wey com...
08/08/2022

Company wey dey New York , USA release statement wey dey tell di general public about ein employment opportunity wey come demma company inside. For di statement inside dem say "Do you love to sleep? Then we have a job that will pay you to do just that. Join the Casper Sleepers and show off your sleeping skills in public, on social and anywhere else people are looking....

https://www.pidgin.news/get-paid-to-sleep/

Company wey dey New York , USA release statement wey dey tell di general public about ein employment opportunity wey come demma company inside.

07/08/2022

Kwashey boys attack Kofi adoma wey dey host Angel TV demma morning show around Ashongman yestaday evenin.

What dey happen for your hood? You get story tell we? You dey wan make people know wey tin dey go on for your community?...
09/07/2022

What dey happen for your hood? You get story tell we? You dey wan make people know wey tin dey go on for your community?. I beg whatsapp we the story now . we go publish for pidgin inside.

09/07/2022
09/07/2022

Address


Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Pidgin News posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Shortcuts

  • Address
  • Alerts
  • Contact The Business
  • Claim ownership or report listing
  • Want your business to be the top-listed Media Company?

Share