Thèy çàll më Wøn Dër Fül

  • Home
  • Thèy çàll më Wøn Dër Fül

Thèy çàll më Wøn Dër Fül Cruise 😌
Introverted presido 😎
My life is a prank tho 🥲
Music ❤️
30BG🔥

06/01/2024

What if girls can read minds... Every second a boy gets slapped...😂

24/10/2023

Person wey dem give m0ney to go settle k!dn@ppers don carry m0ney run. Now the people, p0lice and
k!dn@ppers dey look for am

23/10/2023

Those who wash plates and pretend nt to see pots.

We have a meeting today😂

23/10/2023

DEM LAP U FOR BUS
BOOM !!

UR CRUSH ENTER 😂

Let's get to laugh once again 😂😂
12/09/2023

Let's get to laugh once again 😂😂

07/09/2023

Once that 1k goes to 900, just spend it bro. Its already finished😂

07/09/2023

~WHAT CATEGORY ARE U

SINGLE~🟦
TAKEN~⬛
ASHAWO~⬜

ME~🇪🇪

24/08/2023
23/08/2023

Imagine having twins and you feed one and forget which one you Fed 😭

18/08/2023

😏Stop squeezing 5k into ladies hands for tp, fuel price don high😡😡

18/08/2023

If this Tinubu regime dey Favour you and your family

That means say una do ritual

18/08/2023

You're begging her to manage the money you suffered for

Ish ish Okay😊

25/06/2023

I will keep on forgiving people until I buy gun.😒😹

23/06/2023

Even mami water dey come out to buy fish😁
This country hard ooooo🤣

15/06/2023

To be a fine boy is not easy o
What will pass through everyday ehh🤧

15/06/2023

My pride doesn't allow me to ask for directions 🦋
I rather walk for 7 days 😩

15/06/2023

My dear,Throw those empty Perfume bottles away today😭

15/06/2023

Range Rover for sale 19,000 e no dey park until u jump dwn put stone 4 front

11/06/2023

Come to my house, I won't touch you.😒
What figure of speech is that?😂

24/05/2023

Roll on is now 1k. Body odour go surplus.😂

21/05/2023

Precious o if I choose u instead of garri😳

Wetin I go come dey chop 🙄

10/05/2023

I can't date a broke guy " but everybody know ur brother for bet9ja shop😒

06/05/2023

Bone straight 250k on top head wey no fit score 150 for Jamb 😂

25/04/2023

Consistency is the key.
No be for sportybet
😢😔

24/04/2023

your phone no reach 50k you dey put password😂🤲🏾💔

23/04/2023

Na today JAMB students go full church 😂
Na front seat dem go occupy 😩😹

22/04/2023

If you are still having feelings for your ex,use Dettol it kills 99.9% of germs🗿

Address


Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Thèy çàll më Wøn Dër Fül posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Shortcuts

  • Address
  • Alerts
  • Claim ownership or report listing
  • Want your business to be the top-listed Media Company?

Share