27/07/2023
Conversation between Ceec And Mercy
Ceec - na that psychologist me i dey find now, i don dey beg big brother since.
Mercy - do you have anx!ety or?
Ceec - I'm stressed, and you know there are some certain things wey dey happen here, wey no go happen for outside, and you no go fit do wetin you wan do, shey you get?
Mercy - but you know what the psychologist is gonna tell you right, sometimes just take a deep breath.
Ceec - *laughs* coming from mercy, you're wor$e.
Mercy - you know this is what I'd also want someone to tell me, we don't know it all.
Ceec - you know why me i don't calm down sometimes its cuz, if you're not careful, person fit dey run some kin things and you no go fit correct am till next 2 months.
Mercy - me and person get that conversation, i tell am say see see see.
Ceec - she's f obsessed at this point.
Mercy - i told her say nobody will keep quiet, they will talk.
Ceec - i wunt lie and say I'll keep quiet.
Mercy - just leave that phase, its done.
Ceec - you know me na mercy, i no go see this one again, when we comot from here, i don't care. so make she dey her own make i dey my own.
Mercy - but will it work?
see video on www.momedia.ng