Wasiu the bad guy

  • Home
  • Wasiu the bad guy

Wasiu the bad guy Contact information, map and directions, contact form, opening hours, services, ratings, photos, videos and announcements from Wasiu the bad guy, Digital creator, .

19/06/2023

I See Perfume 400k For Status, I Ask Shey Na For 25/30Litres Gallon, I No See DP Again🙄

13/06/2023

I called my babe and my friend picked up, I guess she must have given him her sim
Very generous girl🤗☺️😊

13/06/2023

Drop ya account number if it has 39 in it

13/06/2023

She say make I put it in
Abi
She say make I put the thing
Which one omaley tok abeg 🥲

13/06/2023

If you like call me boss I go still bill you normal👌

13/06/2023

Na una wey get car abi gen dey worry about fuel subsidy 🌚

13/06/2023

Person wey say e go show me the way
Him fuel done finish🥲

13/06/2023

Anybody that can spell the word drawer backwards, will get a reward.

13/06/2023

NEPA Don take light 😪
Light dey your side?

13/06/2023

Because I no get money🤔
You use my ATM do ruler ba
God dey see u🥴🚶‍♀🚶‍♀🚶‍♀🚶‍♀🚶‍♀🚶‍♀
😂😂😂😂😂

Address


Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Wasiu the bad guy posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Shortcuts

  • Address
  • Alerts
  • Claim ownership or report listing
  • Want your business to be the top-listed Media Company?

Share