Hitz Lyrics

Hitz Lyrics Music Video Lyrics, Music Review and Promotion
(1)

04/10/2022

Rush
Song by Ayra Starr

Ohh (Vibez)
Pa pa ri, pi pa pa ri pa
Pa pa ri, pi pa pa ri pa
Pa pa ri, pa
Sabi girl no dey too like talk
Animals dey in human form
Padi man nobody like work
But you must hustle if you wan chop
E no finish, dem wan fight us
If them they run them no fit catch up
I no dey form say I too righteous
No come dey form say you too like us
Me no getty time for the hate and the bad energy
Got mi mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind, no wan hear what they want telly me
Kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush
But e dey rush
E dey rush well, well
E be much
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch, yeah
E dey rush
E dey rush well, well
E be much
No be hype everybody dey crush
There's no dulling with us
(There's no dulling with us, oh)
Pa pa ri, pi pa pa ri pa (yeah)
Pa pa ri, pi pa pa ri pa (yeah)
Pa pa ri, yeah
Pa pa pa ri, pa ri pa
Jofunmi Japata, I dey go Ghana (yeah)
You never touch, you dey form papas (yeah)
Which kind money we never see before
Kosi elomi, g*t me feeling I'm the one
Aje, aje, aje
Can never take my cake away
Aje, you can't count my grace
I just dey my lane, my lane
Me no getty time for the hate and the bad energy
Got mi mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind, no wan hear what they want telly me
Kudi na my fantasy (yeah, yeah)
Dem wan dey check if my tap e no rush
But e dey rush
E dey rush well, well
E be much (e be much)
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch, yeah
E dey rush
E dey rush well, well
E be much
No be hype everybody dey crush
There's no dulling with us
(There's no dulling with us, oh)
'Cause e dey rush
E dey rush well, well
E be much
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch
E dey rush
E dey rush well, well
E be much
No be hype everybody dey crush
There's no dulling with us
(There's no dulling)
Yeah, yeah
Yeah, yeah
Mmh, ahh

04/10/2022

Mood
Song

Woah
JB, JB
Why you always in a mood?
Fu**in' 'round, actin' brand new
I ain't tryna tell you what to do
But try to play it cool
Baby, I ain't playing by your rules
Everything look better with a view
Why you always in a mood?
Fu**in' 'round, actin' brand new
I ain't tryna tell you what to do
But try to play it cool
Baby, I ain't playing by your rules
Everything look better with a view, yeah
You've been in a mood, you've been givin' hella attitude
What I gotta do to get through to ya? Could never lose you
Maybe spend a night out on the town like we used to
We could sit around, watch funny s**t on YouTube
I know at times I can have a couple screws loose
I'm tryna connect to your body, girl, like it's Bluetooth
You know what I mean, you know what I need
We play games of love to avoid the depression
We've been here before and I won't be your victim
Why you always in a mood?
Fu**in' 'round, actin' brand new
I ain't tryna tell you what to do, but try to play it cool
Baby, I ain't playing by your rules
Everything look better with a view
Why you always in a mood?
Fu**in' 'round, actin' brand new
I ain't tryna tell you what to do, but try to play it cool
Baby, I ain't playing by your rules
Everything look better with a view, yeah
Yeah, I got JB and JB, you know the bi***es goin' crazy
Number one song in the world, so now she wanna date me
Where I'm from people like me don't make it in the mainstream
What's with the attitude? Baby, tell me why you hating
We fuss and fight, you get into moods
Argue all night, what we supposed to do?
Can't make things right, so I'm on the move
Guess it's safe to say
We play games of love to avoid the depression
We've been here before and I won't be your victim
Why you always in a mood?
Fu**in' 'round, actin' brand new
I ain't tryna tell you what to do
But try to play it cool
Baby, I ain't playing by your rules
Everything look better with a view
Why you always in a mood?
Fu**in' 'round, actin' brand new
I ain't tryna tell you what to

Incoming song "Manzele/Stand well"  by Ras Patua , Ras Patua Tilakou featuring Finest.This cover art went viral after it...
03/10/2022

Incoming song "Manzele/Stand well" by Ras Patua , Ras Patua Tilakou featuring Finest.
This cover art went viral after it's release on September 30th and still trending. Let's wait for this!

Address


Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Hitz Lyrics posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Shortcuts

  • Address
  • Alerts
  • Claim ownership or report listing
  • Want your business to be the top-listed Media Company?

Share