Slimzy MUSIC

Slimzy MUSIC Enugu state at independent layout

01/09/2020

A guy man no dey like guy man wey dey guy,guy man for guy man wey sabi guy man

31/08/2020

Oluwa bless my day,cover me,shawer me with many blessing cos if failure no dey succes no go dey

12/08/2020

If u wake up today in the morning go hustle, hustle go pay if tommorow no pay u slap tommorow nothing go happen

11/08/2020

Before u talk to me first talk to ur self second ask god a qestion

01/08/2020

Day break everywhere boost na woman pay witches go baw

23/07/2020

Address


Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Slimzy MUSIC posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Shortcuts

  • Address
  • Alerts
  • Claim ownership or report listing
  • Want your business to be the top-listed Media Company?

Share