Are you still borrowing people money in this sapa period?
#viralreelsシ
#fypシ
#moneywahala
#Grandmaoflagos
When you have decided not to gree for anybody.
#Viral
#nogreeforanybody
#nollywood
#actor
When Grandma of Lagos decides to join the
#ceilingchallenge
#viralvideo
Lyrics are very important to children oooo!
#viral
#viralvideo
#grandmaoflagos
Mummies and daddies no be una dey do wedding make all of una rest. Dis children are adults enof to know wentin dem want and like. We know we suppose dey guide dem but no be matter like dis one haba!
Wedding videos credit @blackweddings on ticktok.
#viral
#torideyplaza
#wahala
#grandmaoflagos
#wahalapromax
Never bite the hands wey feed you. Person wey show una love. Wey no bi una papa or una mama. Come helep una travel. Una get mouth dey talk yeh yeh yeh yeh yeh. Grandma of Lagos welcome una come back for Nigeria. Better Grandchildren don arrive. Hallelujah!!!
#viral
#viralvideos
#ungratefulpeople
#grandmaoflagos
No light, fuel high. How Grandma of LAGOS of Lagos wan survive for dis country? Se I no go go back to Germany so?
#viralvideo
#funny
#funnyvideos
#comedy
#alleyesonthejudiciary
#alleyesonthejudiciary
#alleyesonthejudiciary
#alleyesonthejudiciary
#alleyesonthejudiciary
Mama Jessica showing herself. No worry. 1:0 down...I agree 😂Becky G TvvMbah Comedyy
Grandma of Lagos unconsciously joins the #kizzdanielcough Challenge.