I dey fear ojuju uu!!
I dey fear! I dey fear!! Fear!!! Oh! For real it's like this country no fit me again oo! ............. E be like me go trip✈ outta of this country I'm so tired😞 I can't be in this country anymore......
29/03/2022
Ehwooo!!! 🙅🙇😯
"Keke driver Don jam the passenger wey em just drop off ".
Nigerians una say wahala be like wetin again??..
28/03/2022
Na the man-hood she grab? 😒😒
18/03/2022
ME:
The more closer with you
The more lesser I go with my grammar, I can't just be wasting my handsome and beautiful grammar. . . . .😌
MY COLLEAGUES: neveeeeeeear!!! 🚫🙅
12/03/2022
Let's stop the Vawulence 😭😷
12/03/2022
Person wey kicked you off today
Fit be kicked out N off same time 💔😋. So never stop pushing...
07/03/2022
If you don't know how to pray in English please pray in your language..
Today I heard a congregation saying "LORD YOU ARE NOTHING WITHOUT ME "😂😂
OH MY GOD!!!
imagine going to hell because of grammar 😂
Be the first to know and let us send you an email when BigNsmall posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.