02/09/2022
'Wen I born my pikin, doctor no tell me whether na boy or na girl. I dey always cry say why be say na di only one I get be like dis'
mama of 10 years old boy born with cogenital problem tell BBC Pidgin.
Dem born di boy wey be di only ''male'' child for di family with two ge****ls for di southwestern part of Nigeria.
Let support the family please 🙏🙏
Account Name:Joy Eneye Ahmed
Account Number: 2477103370
Bank Name: Zenith bank