16/09/2021
Gbege don happen!
Make una come see oo!
After all the mouth wey baba do, him still go join APC.
This is a clear sign that all our politicians are friends and are just playing the game to suit themselves.
I won't be surprised if the rumours going round about Jonathan turns out to be true.
Na eye I just dey look all of una