IBANI HOUR

IBANI HOUR Ibani Hour na d ogbonge program wey dey torchlight all the better wey dey Bonny. Join us!

Ibani Hour na NLNG social orientation programme wen dey torchlight dem csr interventions & initiatives and e also dey show bonny rich culture

Wetin be the name of the most popular square for Bonny Island?
29/04/2022

Wetin be the name of the most popular square for Bonny Island?

Ibani Hour dey sweet my body, you nko?
28/04/2022

Ibani Hour dey sweet my body, you nko?

How many wraps of fufu/eba you fit chop in 10 minutes?
26/04/2022

How many wraps of fufu/eba you fit chop in 10 minutes?

Make all of us join hands together eradicate malaria for our domot.
25/04/2022

Make all of us join hands together eradicate malaria for our domot.

Happy new week my people!"Pikin wey go strong go strong, no be until dem name am Samson"na our Ibani Quote of the week b...
25/04/2022

Happy new week my people!

"Pikin wey go strong go strong, no be until dem name am Samson"

na our Ibani Quote of the week be this, who fit tell us wetin e mean?

Today na  !Na annual event wey dey happen every April 22 to demonstrate support for environmental protection.
22/04/2022

Today na !

Na annual event wey dey happen every April 22 to demonstrate support for environmental protection.

Which team you be?Team HelenBeey or Team Mr D?Rep your team for comment
21/04/2022

Which team you be?

Team HelenBeey
or
Team Mr D?

Rep your team for comment

We dey for YOU as you dey for US
19/04/2022

We dey for YOU as you dey for US

Na cooperation dey make rice full potHappy new week my people! Na this sweet quote I bring for you o, who fit tell us we...
18/04/2022

Na cooperation dey make rice full pot

Happy new week my people! Na this sweet quote I bring for you o, who fit tell us wetin e mean?

Happy Easter! Our Lord Jesus don rise
17/04/2022

Happy Easter! Our Lord Jesus don rise

Happy Good Friday my people! Wetin today mean to you?
15/04/2022

Happy Good Friday my people! Wetin today mean to you?

Type 'I miss MrD and HelenBeey' if you dey miss their voice on top your radio
14/04/2022

Type 'I miss MrD and HelenBeey' if you dey miss their voice on top your radio

All hail our   queen.Happy birthday to our dearest HelenbeeyAbeg, help us wish her a happy birthday
14/04/2022

All hail our queen.

Happy birthday to our dearest Helenbeey

Abeg, help us wish her a happy birthday

13/04/2022

Today on , our Ibani teacher HelenBeey dey teach us how to say cap for Ibani

Oya, my fellow students, type wetin you learn for comment make we know wetin you learn

Who fit tell me where this place dey for Bonny Island?
12/04/2022

Who fit tell me where this place dey for Bonny Island?

Happy new week my people! Who fit interpret our Quote Of the Week for us?"Na person wey never see problem dey use Englis...
11/04/2022

Happy new week my people! Who fit interpret our Quote Of the Week for us?

"Na person wey never see problem dey use English pray"

Today na  , oya tag your brothers and sisters for comment to show love.
10/04/2022

Today na , oya tag your brothers and sisters for comment to show love.

07/04/2022

Today on , Helenbeey dey teach us wetin we dey call rain for Ibani.

Oya, type wetin you hear for comment

How weather for your side today? Nele wan know wetin dey sup, oya gist us!
05/04/2022

How weather for your side today? Nele wan know wetin dey sup, oya gist us!

"Wetin dey hot go dey cold. No Rush Life""Happy new week my people
04/04/2022

"Wetin dey hot go dey cold. No Rush Life""

Happy new week my people

Happy new month my people! We dey wish you all the better things this month of April
02/04/2022

Happy new month my people! We dey wish you all the better things this month of April

... And the winner is.... 👇
01/04/2022

... And the winner is.... 👇


GIVEAWAY! Repost your favourite  or Mr D picture. Post with the highest likes win N50, 000
01/04/2022

GIVEAWAY! Repost your favourite or Mr D picture.

Post with the highest likes win N50, 000

31/03/2022

Last day in the month of March, wetin you dey grateful for?

30/03/2022

Today on , we go learn how to say WATER for Ibani from our teacher, helenBeey!

Oya type wetin you hear for comment

Winner of Popori PHC Giveaway Popori
29/03/2022

Winner of Popori PHC Giveaway Popori


Which song go fit make you dance like this?
29/03/2022

Which song go fit make you dance like this?

28/03/2022

Address


Alerts

Be the first to know and let us send you an email when IBANI HOUR posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Business

Send a message to IBANI HOUR:

Videos

Shortcuts

  • Address
  • Alerts
  • Contact The Business
  • Videos
  • Claim ownership or report listing
  • Want your business to be the top-listed Media Company?

Share