Standard Gossip

  • Home
  • Standard Gossip

Standard Gossip Fact finder, analyst, scholar

02/11/2024

I swear Nigeria na comic station for heaven 🤣🤣🤣

I see Peter Obi attending many functions, also feeling the pains of Nigerian in this difficult moment in Nigeria.But as ...
30/10/2024

I see Peter Obi attending many functions, also feeling the pains of Nigerian in this difficult moment in Nigeria.

But as Election comes near you will see Dubai president coming to get ticket to run for president and feel we should vote for him🤔

Take note
25/10/2024

Take note

Di Central Bank of Nigeria don tok say di old 200, 500, and 1,000 naira banknotes still dey valid indefinitely.

CBN dey clarify claims wey dey go round say di old notes go stop to be legal tender by 31 December 2024.

For statement wey di CBN acting Director of Corporate Communications, Sidi Hakama, sign, di apex bank yarn say dose kain reports na fake and di intention na to cause kasala for di kontri payment system.

“For di avoidance of doubt, di order of di Supreme Court of Nigeria on Wednesday, November 29, 2023, bin grant di prayer of di Attorney-General of di Federation and Minister of Justice to extend di use of old naira banknotes ad infinitum, subsist”, CBN tok.

25/10/2024

This coming US Election, I don't really know who is running, whether it is Harris or Obama🤔

Address


Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Standard Gossip posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Business

Send a message to Standard Gossip:

Shortcuts

  • Address
  • Alerts
  • Contact The Business
  • Claim ownership or report listing
  • Want your business to be the top-listed Media Company?

Share