Part 3:
Continuation of the saga of the ARAMIDE THE NOT*ORIOUS ARMU RO*BBER IN THE WHOLE OF HOUSTON TEXAS: Hello tueh tueh , GLB Nation una see say the wi*cked runneth when we No pursue them 🤣🤣🤣I never even start to Dey flog Aramide she don run Dey report my page , Instagram took down one of her pictures on our page yesterday, that her picture wey her teeth comot like amugbo own, instagram brought it down , I will be going on ornate soon sef , so as I Dey talk ooo, the husband begged araski to stop the show of sha*me on Instagram, she refused, the husband involved iyabo ojo to talk to her because na iyabo Dey support her during the first GBEWIRI fra*cas but she later f1*ght iyabo too🤣🤣🤣oju ex mi pada Bo lowo Aramide onigbinde GBEWIRI of the whole of Houston 🤣🤣🤣🤣after the refused and the husband moved on but was still doing his duty as the man, Aramide refused to leave Orlando, she bu*llies him at any given opportunity, she uses the children as ba*it , opened pages in their name and tr*oll their father with it, she was vict*imizing this man thinking he will come back to her, when she see say Orlando is not forthcoming na so she shift her gaze to Davido papa , she made by force friends with chioma begin her famzing , we*rey want do davido step mother , Aramide on*ikuuure 🤣🤣🤣nkan to da sun Ole onidi ofo 🤣🤣the famzing graduated to davido and those ones innocently think say she just like them, them no know say she get target 🤣🤣🤣while doing all of this she lot on bul*lying orlando, if she see any woman with orlando Aramide go open fa*ke page go tro*ll the person,while she was doing all of this, in the bid to meet up and belong to gbogbo biz girls association , she started her previous lifestyle of glu*ttony eating and living above her means, she borrowed money from people, when they ask her she blocks them and turn back to bu*lly them , she collects adverts money and never run the ads and still fi*ght the vendor ontop,
Hello tueh tueh, GOOD MORNING GLB NATION, baba yin ti ji oooo, this week Go better for us all, una no go jam agbako, shara Loju awon ota Jeanslover , their forever nightma*re don wake, ik*u P*a anybody ,make we continue for where we stop, who Dey house ? I come in peace
Hello tueh tueh, GLB NATION una Dey house?make I laugh first 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣kikikikikikikikikiki, i don too laugh these past two weeks at the pho*olishness of this vincent boy and his mu*mu empty he*ad followers, this boy go package nons*ense and begin talk am with confidence🤣🤣then you see peoples husband and people MCM Dey mu*mu for him page, I saw all the mu*mu video this famous pri*ck seller did and I can tell you that it’s either him mu*mu na hereditary Abi na follow come🤣🤣🤣lineage of mu*mu don birth another mu*mu, gistlover Is not iyabo ojo again , na Tonto dike 🤣🤣🤣🤣how pho*olish and du*mb? No be Toyin again na tonto, and some Mumunatu wey them don use their Brain take collect matches believe am, sha*me on you all, like I said, e Dey sweet me as I Dey watch grown ups Dey display mu*mu for two weeks, e sweet me gan,I no Block the d1rty Boy na him use him leg run by himself, you want post jeanlover but you no get lever you had to block me first before you go post 🤣🤣🤣🤣🤣baby shark duududuuu, tata Vincent, very weak dark d1*rty boy, retired pri*ck seller wey graduate to A$*$ licking and clinching🤣🤣🤣omo ofo sha want belong by force, na to Dey tag who no send am message🤣🤣🤣you will looose credibility yen yen , how far my guy ? Jeanslover still Dey ooo, If your mini god iPhone 6 legbe gbe no post you , you are gone and forgotten oo🤣🤣I am so waiting for d1*rty mu*mu dogs, i get all of una time like this, I drink te*ars for a living , make una collect bucket first 💗💗let’s meet for comment section, we are just warming up, the wah*ala just Dey start, first of all introduction , ik*u p*a dark man and him disciples, una sure say una fit sleep this Today, After the celebration , Baba yin ti de ooo, ENIISUN SEH , i say first of all intro Mimo, Vincent ata oko jeun( pri*ck seller) booooode ooo, WE ARE LIVE BABY, ik*u p*a gbogbo yin lapapo, Like i Said, we are warm
Happy New week GLB NATION, how una night?? Shey una sleep well well , this week go better for us all, igi ewedu no go fall on us, we no go jam agbako, we go jam planty money and goodluck, May today vawulence meet us in good health ooo, I come in peace 🧑🦯🧑🦯🧑🦯🧑🦯🧑🦯🧑🦯
🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣Na everytime una dey catch gistlover, from Toyin, to Iyabo Ojo to Kenny George now, na Tonto. 🤣🤣🤣🤣🤣everybody sha want use gistlover name trend 🤣🤣🤣🤣🤣una mind no Go ever Touch Ground , eleda ngbo🤣🤣🤣everybody wan trend with gistlover name ooo🤣🤣🤣🤣I come in peace
Tag her makeup artist and don’t say anything 🤣🤣🤣🤣🤣 wo make una leave me ooo🤣🤣🤣🤣🤣
Nibo latun jasi bayii 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
If you get husband hol am tight ooo, them don Dey lock men with rusted padlock oooo🤣🤣🤣men wey waka anyhow Go Jam padlock ooo, I come in peace
Church goes to another level as they instruct their members to break pot on the altar for spiritual protection 🚶🏽🚶🏽
Happy New Week GLB NATION, may this week be a fantastic one for us all, Amen 🧑🦯🧑🦯🧑🦯🧑🦯
Ode pada😂😂😂Idamu @nigeriapoliceforce idamu Tee Alaragbigbe oni ppp fra*ud Oran, idamu cut and join Honorable seye without constituency ,gbogbo yin on*ikuuure , if una Don use those boys chase clout and shine finish , na then real matter go come start,ati Petitioner ooo, ati Nigeria Police ooo, eni jo jere po, Allah wallah 🤣🤣🤣Mohbad submit petition , una do anything ? Awkuzu Sars matter una do anything ? His kil*lings and plenty kidn*apping una do anything ? But to flex muscle on poor man pikin na there we go see una, ati @adejobimuyiwa ati petitioner ooo, I no want give that one cheap fame, eni Jo sha nkan to da je, @nigeriapoliceforce make una Dey m*umu Dey go, Kayode Egberokun these your men na EBay you suppose go sell them , won gbo pa, afi ogogoro🤣🤣🤣🤣🤣See as Nigerians Dey dr*ag una for mud, such incompetency, UNA MIND NO GO TOUCH GROUND SEH !!! Na me talk am
Welcome to 21st century where everything is less. Oya pick your own line🤣🤣🤣🤣
Mine: Youths are Jobless🚶♂️🚶♂️🚶♂️🚶♂️🚶♂️
🤣🤣🤣🤣🤣 E shora fun betting ni 2024 ooooo(Stay away from betting this year oooo) I come in peace🚶♂️🚶♂️🚶♂️🚶♂️🚶♂️🚶♂️🚶♂️🚶♂️🚶♂️🚶♂️
Happy Post Humous Birthday ILERIOLUWA ALOBA💔💔💔💔Na so 2023 do us strong thing ooo, we no cry again fam, the only consolation we get now be say you finally have that peace you crave for, no justice yet, justice cause turned to fr*acas by some Olo*ribu*ruku agbaya wey get their own pikin too, family facing each other because of small property, But let’s leave all that aside now and WISH GENERAL MOH HAPPY POSTHUMOUS BIRTHDAY, DROP A WISH GLB NATION 💔
Woman fixes her lashes against New year celebration , We are outside 🚶🏽🚶🏽🚶🏽🚶🏽🚶🏽
🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣Mood for the rest of 2024🤣🤣🤣🤣🤣No room for sadness but why them no give Bola her dru*gs, Koda ooo🤣🤣🤣🤣
Happy Last Day of 2023💪💪💪💪🙏🙏🙏 WE DID IT💪💪GLB NATION how una Dey ??
Desiccated to all my GLB Nation🤣🤣🤣🤣🤣. I love you all. Thank you🚶♂️🚶♂️🚶♂️🚶♂️🚶♂️