13/05/2024
Cute LiLi
fun to be with
strong lady
Actor
Cute LiLi
bukky Na Werey
una see Now
Aye Larry Dey Baje Ni Sey
God bless you Jare ma'am
Seven Month Gone πποΈπ₯π€Rest well IdaNmi ποΈπ₯π€π‘
ASEEEEEE WAAAA to all Of them Doing this s**t to that P00r girl
π€
Bukky Jessy Oni Jere Tomo Tomo
Bukky is now Doing things out of hand ehnnn like seriouly someone else child
whn I love Someone Just knw say that person gallant 100 percent πππ see My Guy with brain now ......I love watching bella interview bcs he talk Too Mature and he bring out words with brain full of Sense π€ππ
Hav you guyz Listen To LONER π΅πΆπ Una Knw say Bella no They Disappoint
that man call Aloba is somthing Else ajeh
weldone ma
Nigeria Police wetting they Sup now
we no See Mohbad Autopsy Since September
I don't understand is Mohbad still Alive π€¦ββοΈ
Mohbad Once Said ?
Light they Every Location
drop yours
the only people Supporting this man ..are those that they don See love in the family ....those that don't love there children's
and kobo_marley Fans na them they support the man
and those that just dislike Wunmi for no Reason
see ehnn if this man no relate to you sef just dey thank God bcz omo π€¦ββοΈπ€¦ββοΈπ€¦ββοΈ
hello My People My IDaN is coming Near you ooo
turn up for My Fine boy bella
Europe we got dates! β€οΈ
Hello Oo Awon Activist Isonu ND Isonu Bloggers ooo shey you people Can't tell The person that is using you all To go and Do d Needfull......You all are Bullying this Lady But I knw God will Reward you all
una they shout DNA still no step ...Shey Aiye gbogbo yin Fe tah Ni
You all are doing what MohBad face to wunmi ND Liam is really unfair ooo karma dey oooo
wunmi The Lord will continue to Strengthen you my darling
That Mr Aloba Need Alot To Answer Too Ajeh
bcz if you Really Ra Aiye GbE For you Son why did he Kpai Or You Exchange That Boy Life with Yours ...Allah qua That man Knows that Happen to his Son
I said this too when I saw the Video ...My crush from day 1 Bella Shmurda go invite me com stage I no go go why ??? I will go ofcus ..in as much am not married or Hav any relationship why won't I dance with my Bella
Make Bella Shmurda Call me To stage First make I Knw wetting go sup π€π₯ΊInfact Blogger una Go Talk Talk for 5Month oooo Bcz am Gonna Rock Him Like my Life Depend on it πππMake una Dey Play
Ajalolo Church
Be the first to know and let us send you an email when EverythingFashion by FolaGold posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.
Send a message to EverythingFashion by FolaGold:
whn I love Someone Just knw say that person gallant 100 percent πππ see My Guy with brain now ......I love watching bella interview @bella_shmurda bcs he talk Too Mature and he bring out words with brain full of Sense π€ππ . . . . Hav you guyz Listen To LONER π΅πΆπ Una Knw say Bella no They Disappoint
This video Ehnnnnn infact make me Knw that all the Poeple that is with Mohbad that call themselves Friends saying tra_sh about Liam are Mohbad Enemy's gangan ....bcz pls tak a look at this video una see anything like sadness here hmmmm Mohbad and Bella Na Made friend from Heaven dey twinning with Many things Na Bella gangan dey do baby shower πππ
See My Baby Nowππ‘ Growing Faster And Getting Taller Like His Dad In addy To You Omo Mi πππ€π‘π₯³ππππΉπ. Also In addy to Wunmi π€π‘
the only people Supporting this man ..are those that they don See love in the family ....those that don't love there children's and kobo_marley Fans na them they support the man and those that just dislike Wunmi for no Reason see ehnn if this man no relate to you sef just dey thank God bcz omo π€¦ββοΈπ€¦ββοΈπ€¦ββοΈ
Who Please π€ππβ€οΈAtanda My Fine Boy Bella you are Doing well IDAN MI @bella_shmurda @dangbana__republik πππ€ππππ₯°
Make Bella Shmurda Call me To stage First make I Knw wetting go sup π€π₯ΊInfact Blogger una Go Talk Talk for 5Month oooo Bcz am Gonna Rock Him Like my Life Depend on it πππMake una Dey Play
Pastor ti wonu aye lo.......Baba opp Baba Mohbad is now A celebrity ..Late Mohbad Father is Now Featuring In Music Left and right π€¦ββοΈ Since I was Born I Neva hear this kind thing bfor ....Person Loss Dog sef E dey Pain Person Not to Talk Of Breadwinner of D House Hmmmmmmmm ...He love is child Nobody love his child more than him ....abeg I no understand is this what dey call Love ...Since I was born I Neva Hear this kind of Love Bfor and I don Use 3s Years For this World Omo Oga ooooo if is wunmi/mama Mohbad or Adura that drop anything like this Na wahala ...So this people don't Deserv to Live there Life Too hmmmmm it's well oooo Oluwa Ku suru Mohbad Keep Resting ooo Your Family as turn to somthing Else ....Plz Next Life Choose Right Baby mi πππ‘
Want your business to be the top-listed Media Company?