Ebony4sure1

Ebony4sure1 Catering Service

13/02/2024

MY VALENTINE BUDGET
EBONY SHEY UNA HEAR AM
🙄
🤣🤣🤣

08/02/2024

🤔

08/02/2024

CONGRATULATIONS 🍾 🍾🍾🍾🍾🍾

07/02/2024

YOUNG STAR

06/02/2024

YOU GO WAIT TILL ETERNITY
YOU GO WAIT NA YOU GO DEY TIRE
🙄

04/02/2024

ABEG WHO F**K MY MALLE UP LIKE THIS

04/02/2024

OH BOY THIS VALENTINE GO HOT
🤣

30/01/2024

WHICH HAND KEH
😴

29/01/2024

MY CAMEROON NEIGHBOR AND HIS WIFE NO DEY LET ME SLEEP LAST NIGHT GOD ABEG OH🙄

28/01/2024

WAHALAD

28/01/2024

THIS ONE PASS THEIR CAMERON PEPPER

27/01/2024

MY URHOBO ZADDY
YOU ARE DOING WELL
💃🏼

27/01/2024

WALAI IF I WOOZ THE WOMAN HOT SLAP FOR HER TWO EYES HER BRAIN GO RESET 🤣

27/01/2024

EXACTLY WHAT AM TALKING ABOUT
🤔🤔🤔

27/01/2024

ISAKABA

25/01/2024

HURRY UP B4 ITZ 2 LATE
MISS YOU MUM😪

22/01/2024

YOU CALL YOUR SELF MY FRIEND MY SISTER AND YOU GET EVIL THOUGHT AGAINST ME, I DENOUNCE YOU IN JESUS NAME 🙏

20/01/2024

WHAT KIND OF NONSENSE
VENDOR ABEG REFUND MY MONEY
THE VI****OR NO WORK 🤣🤣🤣🤣🤣

06/01/2024

WHO I GO TELL THE STORY OF MY LIFE WEY MY HEAD GO REACH TOMORROW🤔

27/12/2023

GRATEFUL HEART
THANK YOU LORD
🙏🙏🙏

01/03/2023

LET THE LIGHT OF GOD SHINE UPON THE WORLD.....NO ONE CAN DIM YOUR LIGHT

16/02/2023

HUBBY ROOT OYEEEEE OYEEEEEE

04/02/2023

THIS URHOBO ISOKO BANGA SOUP IS BANGAING.... BLESSED WEEKEND AHEAD FOLKS

20/01/2023

MAKE GOD NO LET ME LIVE LIFE OF SUFFER
I REJECT SUFFER
🙏🙏🙏

Address


Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Ebony4sure1 posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Videos

Shortcuts

  • Address
  • Alerts
  • Videos
  • Claim ownership or report listing
  • Want your business to be the top-listed Media Company?

Share