You nur sabi cook, you nur sabi good okpomokri style, only to carry your frustrated borrowed dress dey waka for road ni you sabi as girl. See as man dey cook ?
Happy Sunday to you all, make we trace this boss house go eat Sunday rice
This young olomo ni dey send her okpomokri kpoyon dey go give one married man.
This two wen dey fight na friends. One dey quarry with him wife, ni the friend say make him no try touch the wife, ni bros say, how der you talk that word, abi you dey okpomokri my wife, ni fight start.
This report come from one of our reporter from Udu.
If na you, watin you go talk ?
I like Africans sha. People dey school dey learn, some dey practice how to walk like the god's of the land.
Your old age go favor you, but plan well before that time.
Photo credit: by a fan
Leak video of this young girl
So okpokpis Dem still dey use gas dey cook for coven . Na the gas wen one smaller carry go coven, wen we announce last week.
If you dey waka well well, you must know this woman. If you wan vex and laugh at same time, just go the hospital go sit-down for her department
See as fowl no get fear again ?