OAK LEAVE NWA

  • Home
  • OAK LEAVE NWA

OAK LEAVE NWA lifestyle, childhood, skincare ๐Ÿ˜ baby blogger, exclusive entertainment

Once this boy don wear spider man things ๐Ÿ˜‚, na to dey display several moves sharp sharp. Today he said he is making Web ...
18/08/2024

Once this boy don wear spider man things ๐Ÿ˜‚, na to dey display several moves sharp sharp. Today he said he is making Web ๐Ÿ˜‚ ๐Ÿคฃ

To the persons unfollowing everyday...Why na ๐Ÿ˜”...una dey gimme blood pressure
17/08/2024

To the persons unfollowing everyday...Why na ๐Ÿ˜”...una dey gimme blood pressure

๐Ÿ˜‚ ๐Ÿ˜‚ Friend: ๐Ÿ’ช ๐Ÿ’ช Oak Leave Nwa: Ahn ahn ๐Ÿ˜Ž franko Franko...see as you just dey fresh these days ๐Ÿ˜Ž...wetin dey sup sef, na ...
17/08/2024

๐Ÿ˜‚ ๐Ÿ˜‚

Friend: ๐Ÿ’ช ๐Ÿ’ช

Oak Leave Nwa: Ahn ahn ๐Ÿ˜Ž franko Franko...see as you just dey fresh these days ๐Ÿ˜Ž...wetin dey sup sef, na the exercise wey you dey do?

Friend: Na God o...but the exercise too follow o...I exercise morning and night to keep fit everything time ๐Ÿ˜Š.... I do like 10 push ups every morning and it's been really helpful for me.

Oak Leave Nwa: Be like i go like follow do this exercise o, aleast make my belle come down small, see as you just dey young everyday๐Ÿ˜‚.....
Make I do small see weda the belle go flat ๐Ÿ˜Ž

Oak Leave: Omo nawa o. Naso una dey do this thing? body dey pain me o ๐Ÿ˜ญ....I don tire

Friend: what about your stomach ๐Ÿค”.....I thought you said you wanted to loose weight there

Oak Leave Nwa: ๐Ÿ˜ญ No worry, i go put THE LORD'S CHOOSEN STICKER for my belle.....Nothing wey God no fit do ๐Ÿ™ ๐Ÿ˜ญ

16/08/2024

Na this new method we go dey follow o ๐Ÿ˜‚ ๐Ÿ˜‚




๐Ÿ˜‚ ๐Ÿ˜‚ Church member: bia pastor no wound my head abeg o ๐Ÿ˜ญ Pastor: ๐Ÿ˜‚ you too dey fear no worry na church drama, oya come de...
13/08/2024

๐Ÿ˜‚ ๐Ÿ˜‚

Church member: bia pastor no wound my head abeg o ๐Ÿ˜ญ

Pastor: ๐Ÿ˜‚ you too dey fear no worry na church drama, oya come dey go

12/08/2024

Una pickin don go fall inlove ooo ๐Ÿ˜‚ ๐Ÿ˜‚




Oak leave Nwa's first and last day as a delivery person ๐Ÿ˜‚ ๐Ÿ˜‚ Nwa: ma here is your package ๐Ÿ˜Š  Client: oh thank you ๐Ÿ˜Š Clien...
11/08/2024

Oak leave Nwa's first and last day as a delivery person ๐Ÿ˜‚ ๐Ÿ˜‚

Nwa: ma here is your package ๐Ÿ˜Š

Client: oh thank you ๐Ÿ˜Š

Client: wait o I ordered for a plate of bitterleaf soup na...i thought a plate comes with 2wraps of wheat๐Ÿซข

Nwa: ๐Ÿ˜ฎyes na... what exactly happened ?

Client: ๐Ÿ˜ก what sort of question is this...is that not my soup on your mouth? Youve messed up my soup, Look at the wheat...you even ate it too ๐Ÿ˜ฒ ..see just give me my refund, cause I can't accept this food from you๐Ÿ˜’

Nwa: ๐Ÿ˜ฉ madam no vex....as I dey drive dey come all my body just dey shake

Client: I don't understand ๐Ÿ˜’

Nwa: Where your kitchen dey?...come gimme water drink first, be like one bone chook me for neck that time๐Ÿ˜ฉ

08/08/2024

Hy family...I have been a bit down these few days๐Ÿฅน๐Ÿฅน.....its why I haven't๐Ÿ˜ข...please do well to watch, like share and comment thank you๐Ÿ˜Š



Desperate chick in the building ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ...na to do challenge remain
05/08/2024

Desperate chick in the building ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ...na to do challenge remain

Wish me safe journey guys๐Ÿ˜ŠI would be heading back to Nigeria, My family has choosen to partake of this protest and I wou...
04/08/2024

Wish me safe journey guys๐Ÿ˜Š
I would be heading back to Nigeria, My family has choosen to partake of this protest and I wouldnโ€™t be left out๐Ÿ˜Ž. I have also missed my friends back home alot ๐Ÿ˜ฉ๐Ÿ˜ฉ.
I love you โค๏ธ๐Ÿ˜˜

๐Ÿ˜‚ ๐Ÿ˜‚I dey drop video very soon...do well to watch and share ๐Ÿ™ ๐Ÿ˜Š
31/07/2024

๐Ÿ˜‚ ๐Ÿ˜‚
I dey drop video very soon...do well to watch and share ๐Ÿ™ ๐Ÿ˜Š

Shout out to my newest followers! Excited to have you onboard! Aniekan Udeme, Goodnews Effiong, Faith Ukaike, Zainab Olu...
31/07/2024

Shout out to my newest followers! Excited to have you onboard! Aniekan Udeme, Goodnews Effiong, Faith Ukaike, Zainab Oluwatoyosi Mufutau, Chigozie Roland Duru, Esthy Love, Favour Nice, Abigail Chisom, Silver Amarachi Charity, Nancy Noble, Yakubu Wesley, Ola Niyass, Onyi Daphne, Chioma Chimezie, Ummu Zainab Ola Olohun, Precious Inyang, Emonena Precious Ella, Blessed Bright, Mc Nawe II, Janet Grace, Viryola Mbali, Christianah Agbi, Blessing George

I love you all ๐Ÿ˜Š โค๏ธ

Thanks for being a top engager and making it on to my weekly engagement list! ๐ŸŽ‰ Ujunwa Chizzy Anikwe, Chukwuhurumanaya C...
30/07/2024

Thanks for being a top engager and making it on to my weekly engagement list! ๐ŸŽ‰ Ujunwa Chizzy Anikwe, Chukwuhurumanaya Christian, Chioma Chimezie, Precious Inyang, Mhรฎz Thรชlmรฅ ร‡รฃrmรชรฑ

Thank you so much. Kindly drop your numbers for airtime ๐Ÿ™ โค๏ธ

Come let me advice you ๐Ÿ˜ Come let me advice you๐Ÿ˜problem wey money go solve you wan use advice take kee person ๐Ÿ˜‚ ....Brod...
29/07/2024

Come let me advice you ๐Ÿ˜
Come let me advice you๐Ÿ˜
problem wey money go solve you wan use advice take kee person ๐Ÿ˜‚ ....Broda chukwudi talk say na financial problem him get ooooo...which one be come let me advice you for 6hours. Mr adviser๐Ÿ˜‚. Las Las you use 10hours take advice this man, 5k you no drop, chai.. the thunder wey dey wait you dey do press up for benin ๐Ÿ˜‚ ๐Ÿ˜‚ ๐Ÿ˜‚

I've received 800 reactions to my posts in the past 30 days. Thanks for your support. ๐Ÿ™๐Ÿค—๐ŸŽ‰
29/07/2024

I've received 800 reactions to my posts in the past 30 days. Thanks for your support. ๐Ÿ™๐Ÿค—๐ŸŽ‰

Bia Oak leave....What is this I'm hearing ๐Ÿ˜ ,  you fought someone on the road? When? When did this one start ehn?When did...
27/07/2024

Bia Oak leave....What is this I'm hearing ๐Ÿ˜ , you fought someone on the road? When? When did this one start ehn?
When did you start fighting people ehn?
Is this how I trained you?
No wonder why you ran in here sweating like a goat๐Ÿ˜ 
Wait o...is this not an earring in your ear? ๐Ÿ˜ฒ ๐Ÿ˜ณ ...what is all this rubbish ๐Ÿ˜  ๐Ÿ˜ก
Ngwa kneel down before I slap you ๐Ÿ˜ 
Infact where is my cane...๐Ÿฆฏ๐Ÿฆฏ
๐Ÿ˜ณ๐Ÿ˜ณ Jesus. Jesus Jesus
Oak leave...did you just hold my cane ๐Ÿ˜ฒ
Heiiiiiiiiiiii.......Neighbors come ooooooo.
Hei.....๐Ÿ˜ญ ๐Ÿ˜ญ...I said it that this boy has joined cult. Heiiiiiii....my leg o, my hand o

๐Ÿ™„ mummy stand up na i did not touch you o, what is all this one you are now doing ๐Ÿ™„ ๐Ÿ˜’

Good morning beautiful people. Trust y'all had a wonderful night ๐Ÿ˜Š๐Ÿ˜Š
27/07/2024

Good morning beautiful people. Trust y'all had a wonderful night ๐Ÿ˜Š๐Ÿ˜Š

Good afternoon my lord My lord, this man right here is guilty of the charges laid against him. Mr David has been  report...
26/07/2024

Good afternoon my lord
My lord, this man right here is guilty of the charges laid against him. Mr David has been reported by the community for stealing chicken ๐Ÿ” multiples times and there is proof my lord.
Therefore my lord. Mr David is guilty ๐Ÿ”จ ๐Ÿ˜  ๐Ÿ˜ก
But...my lord ๐Ÿฅน have you tasted his chicken pepper soup before? My lord if you taste this man's pepper soup ๐Ÿฒ ehn ๐Ÿ˜‹ ๐Ÿ˜ฉ๐Ÿ˜ฉ you would suggest he opens a restaurant๐Ÿ˜ฉ
Please i think you should tamper justice with mercy ๐Ÿฅบ ๐Ÿ™ ๐Ÿ™ ๐Ÿ™. Thank you ๐Ÿ˜Ž ๐Ÿ˜Š

I rest my case ๐Ÿ˜Ž

CHRONICLES OF OAKLEAVE NWA ๐Ÿ˜ƒ Teacher: Transportation is the movement of people or goods from one place to another using ...
26/07/2024

CHRONICLES OF OAKLEAVE NWA ๐Ÿ˜ƒ

Teacher: Transportation is the movement of people or goods from one place to another using different modes of transport. Class, what are the various routes of transportations you've been through?

Classmate 1: I have been through the road ๐Ÿ˜ƒ. Just last week my dad took me in his sleek sports car for a trip to the market...and we got back with so much stuffs ๐Ÿ˜Š

Classmate 2: I have been through the sea ๐Ÿ˜ƒ....my dad took me in his yacht for a fish hunt๐Ÿ˜ƒ

Classmate 3: I have been through the air, my parents flew me to texas last week sunday for church service.

Teacher: Oak Leave Nwa! What about you, what do you have to contribute?

Me: ma I no know o๐Ÿฅน...wetin I know be say I have been through Alot and Alot don go through me. Infact me and Alot dey share bed for house ๐Ÿ˜ฉ

See this pikin oo, these days him dey always select food. I told Oga to come and eat rice or eba. He said No that he wan...
26/07/2024

See this pikin oo, these days him dey always select food. I told Oga to come and eat rice or eba. He said No that he wants cornflakes, I said sorry sir, there is no corn flakes in the house take rice instead. He said No and began crying...this boy has been crying for over 30minutes, I no answer am o cause I fit beat am join. That was how I went to the kitchen to do eba that I would eat o, i was bringing out garri, that's how Oga came and said I should make garri for him.
Ha...azin garri and plenty suuuugar? Him say YES.....Hia ๐Ÿ˜‚ ๐Ÿ˜‚, that's not a problem na, is that what you are quietly saying? don't worry my baby, i would make it for you ok?๐Ÿ˜˜ ๐Ÿ˜Ž.

Naso i rush go prepare garri...oh sorry i meant *cassava flakes* wey him go drink ๐Ÿ˜Ž....i first help am filter the garri, i comot all the dirty wey plenty inside, come still give am onions join, make him no blind ๐Ÿ˜Ž๐Ÿ˜Ž

25/07/2024

In celebration of my birthday ๐ŸŽ‚
20 persons should please drop their number for a quick airtime ๐Ÿ‘‡

Thank God we already took these pictures before now o ๐Ÿ˜‚... I'm seeing so many comments like "handsome boy". Nnem that na...
25/07/2024

Thank God we already took these pictures before now o ๐Ÿ˜‚... I'm seeing so many comments like "handsome boy". Nnem that na before oo ๐Ÿ˜‚ ๐Ÿ˜‚.....

Good morning family. It's my birthday ๐ŸŽ‚ ๐Ÿฅณ ๐ŸŽ‰ ๐Ÿ˜Š Kindly drop your wishes. I'm 6 today ๐Ÿ˜Š
25/07/2024

Good morning family. It's my birthday ๐ŸŽ‚ ๐Ÿฅณ ๐ŸŽ‰ ๐Ÿ˜Š
Kindly drop your wishes. I'm 6 today ๐Ÿ˜Š

Dead body go surplus today ๐Ÿ˜ก
22/07/2024

Dead body go surplus today ๐Ÿ˜ก

I want to be a lawyerI want to be a pilotI want to be a doctor No be for where I dey o, i don see my calling since when ...
21/07/2024

I want to be a lawyer
I want to be a pilot
I want to be a doctor
No be for where I dey o, i don see my calling since when I dey my mama belle. Aunty chi chi, abeg come follow me buy o. Caro white dey, organic cream too dey and my price cheap o.

Happy Sunday family ๐Ÿ˜Š

Wahala no dey finish ooo ๐Ÿ˜‚ ๐Ÿ˜‚ Native Doctor wey dem pay to come hold rain for party no later come, na rain hold am for ho...
20/07/2024

Wahala no dey finish ooo ๐Ÿ˜‚ ๐Ÿ˜‚
Native Doctor wey dem pay to come hold rain for party no later come, na rain hold am for house๐Ÿ˜‚

Bia mama Aboi, biko Stopeeet Stopeeet ๐Ÿ˜ก dem dey sing Nwunye odogwu you seff follow dey sing ๐Ÿ˜’, shey Nepa don disconnect ...
19/07/2024

Bia mama Aboi, biko Stopeeet Stopeeet ๐Ÿ˜ก dem dey sing Nwunye odogwu you seff follow dey sing ๐Ÿ˜’, shey Nepa don disconnect our light now for 2 weeks as your husband no gree pay ๐Ÿ™„. No be only Nwunye Odogwu, Na Nwunye ODIEGWU. Because of una i never watch my Sponge Bob today ๐Ÿ˜ก

Abeg na.Watch my reelsLike Share my post and commentBikonu ๐Ÿ™
18/07/2024

Abeg na.
Watch my reels
Like
Share my post and comment
Bikonu ๐Ÿ™

Address

Owerri
Imo

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when OAK LEAVE NWA posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Videos

Shortcuts

  • Address
  • Alerts
  • Videos
  • Claim ownership or report listing
  • Want your business to be the top-listed Media Company?

Share