Isoko finest

Isoko finest Pls give me a follow 🥺🙏

18/09/2024

Jonah : I traveled in the sea inside a shark's belly for three days and on the third day...it dropped me in Nineveh!
This generation: You say what... wait come again 😂If I wipe u oraimo cord! Transporter Nii 😂 Wetin you eat for the three days?🙄 Just dey play 😂😂😭

Now listen... There's falsehood everywhere but I can't join to mock the church bcos I still believe in miracles and God's ability to use undermining things to do his wonders...

October next 😹👏
18/09/2024

October next 😹👏

18/09/2024

📮📮📮

Delta state university of science and technology ozoro has been renamed Southern Delta University
(SDU)

09/08/2024

😹

😂
26/05/2024

😂

15/05/2024

Laugh ahbeg you deserve it.

1. Fowl 🦆wey my friend wan use give native doctor🤣🤣🤣🤣 blessing don use am cook friedrice😭😭😭

I go gist ona later, dey is fire on the mountain now 🏃🏃🏃🏃🏃

2.If gøvernment see crūde oil for your house na them get am 🤣🤣🤣🤣😂☀️☀️☀️

But if they see igbo for your backyard na you get am😭😭😭

2. Nigeria education no balance at all 😂😂😂😂

secøndary school teachers they'll teach u when you get to the university....😃😄😃😃😄

University Lecturers be like you must have come across this in your secondary school😍🤩🤔

3.lawyer defend you for fraud case finish😆

you still get mind run fake alert for am 🤣🤣

shaaaiiii uncle... Why😂😂😂

4. Blessing, no be say your boyfriend stingy😆😆

nah the girlfriends too plenty, before e reach your turn ,salary don finish😭😭😭

5. Omo this December go red o, this one wey I never hear "jingle bell" "jingle bell" 😂😂

abi dey don sell the bell give iron condemn?🤗🤗

6.babalalo wey suppose stop rain for wedding, say na rain hold am for where he go buy material😂😂😂😂😂😭😭

7.when somebody dies Americans be like oh he's deâd😂😃

Nigerians be like so yesterday "when i see am dey lick orange and palm oil"

I no know say na goodbye him dey talk O😭

8. Ñø be everything be village people work

"How you go for job interview🧑‍🔧 begin fight for socket to charge your phone with manager" 😂

Uncle Why🙄.....🤣🤣

9. You fit defeat me for maths and science😄😃

But in English you is going home🤣🤣

10. Nigeria education system no balance well o😅😅😅

poor man pikin na olodo rich man pikin na slow learner🤣🤣😂

11.The reason why men cheat is because the population of women is more than Men🤣😅

No woman must be Left behind including you yes you reading this...💚😂😂

12.person die you post death took the wrong person😭

nah you be the right person.. .. 🤗🤗🤗

13. You are trying to go without reacting 🙄 heaven is far from you 😏🤦‍♂️

😂😭😭
29/04/2024

😂😭😭

Address


Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Isoko finest posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Shortcuts

  • Address
  • Alerts
  • Claim ownership or report listing
  • Want your business to be the top-listed Media Company?

Share