Isaac Oroke

Isaac Oroke I LOVE CHRIST CENTERED MUSIC. I REACT/ SHARE GOOD MUSIC & VIDEO CONTENTS
(2)

15/01/2025

If BIMBO deny you, e don be for you oh 🤣🤣🤣🤣

14/01/2025

This particular song by E-Daniels has been living rent free in my heart 😭😭😭
Had to record everything with my phone 😊
You too go Nd get addicted to the sound 🤣

14/01/2025

Omo BIMBO don see this man finish 🤣🤣🤣OGA no vex na short you short, U no kill person 🤣🤣🤣
The way she push am back into that chair🤣🤣😭
Wetin be this abeg 😭🥹🤣🤣

13/01/2025

Hi

13/01/2025

BIMBO no well normally 🤣🤣🤣🤣🤣
The way she turned left, right, back and front just to look for him🤣🤣🤣
I DIED wen she carried him up like a baby🤣🤣🤣🤣
Say she is a humbling person 🤣🤣🤣🤣
The way she switches within seconds🤣🤣🤣

13/01/2025

This man is amazing 😭😭😭😭😭
I can't even explain what happened to my heart while listening

12/01/2025

VISA on arrival wahala 🤣🤣🤣🤣She don Jam GenZ representative.
Say the pikin lack beating 🤣🤣🤣
GenZ wan call 911 for Nigeria 🤣🤣🤣🤣

12/01/2025

He is just my bestie 🤣🤣🤣 Ladies and gentlemen, I present to you the bestie 🥱🥱🥱
Remember, he is just a bestie Nd nothing more🤣🤣🤣
Na heaven go seperate me Nd any man way try this kind thing with my wife😭😭🤣
Na by force to relax? Abi U be relaxer ni🙄

11/01/2025

BIMBO go trust man😭😭🤣🤣🤣 MODOLA no be better friend Aswear🤣🤣🤣🤣
MODOLA sha warn am but love cover our sister eye🤣🤣
Now man don scam bimbo

TITLE - CHRONICLE OF A LAGOS GIRL

10/01/2025

BIMBO and MODOLA in trouble (Continued)
MODOLA talk say na friendship goals🤣🤣🤣🤣
The way she pray for that man eh???
Say the man will not die🤣🤣🤣🤣

TITLE - CHRONICLE OF LAGOS GIRL

10/01/2025

I'm sorry but I didn't laugh 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

09/01/2025

BIMBO and MODOLA in deep soup🤣🤣🤣🤣UZOR run them premium shege🤣🤣🤣
MODOLA is crazy 🤣🤣🤣 Which one be say " I don't seem to perceive you here"🤣🤣🤣
My sister Comot wig asap🤣🤣🤣

TITLE - CHRONICLE OF LAGOS GIRL

09/01/2025

SO I'VE DECIDED TO CUT MY HAIR TODAY 🥺😂🥺😊🤣MIxed feelings

09/01/2025

WARRI PIKIN VEX MOTHER OF BOYS but na mumu security collect the GbasGbos🤣🤣
Person wey train boys dey warn you and U still get mind dey interrupt her🤣🤣🤣
Moral lesson:- Dey try Mind your business 🤣🤣

08/01/2025

BIMBO sisters go explain where dem get this money today🤣🤣🤣🤣
BIMBO na werey last born aswear 🤣🤣🤣That last born that cannot shut up 🤣🤣🤣
Which one be say you have join ritualism Bikonu🤣🤣🤣
She say" It was raining dollar dollar bills"🤣🤣

TITLE - SUGAR RUSH

07/01/2025

BIMBO as last born🤣🤣🤣🤣
Of all people na BIMBO you dey tell your secret 🤣🤣🤣
My sister expose everybody in one second 🤣🤣🤣Be like RAP🤣🤣
She drop bars🤣🤣

TITLE - SUGAR RUSH

Address

Yola

Telephone

+2349034373090

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Isaac Oroke posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Business

Send a message to Isaac Oroke:

Videos

Share