Wørld trends

  • Home
  • Wørld trends

Wørld trends Contact information, map and directions, contact form, opening hours, services, ratings, photos, videos and announcements from Wørld trends, Digital creator, .
(7)

Aswear😂😁😁
13/06/2024

Aswear😂😁😁

13/06/2024
13/06/2024

Pls follow for more

12/06/2024

😆😆😆😆😆😆🤣😂🤣😅😂😅😆😄😃😀

Hw can my page be verified
11/06/2024

Hw can my page be verified

11/06/2024

😆😆😆

10/06/2024

am frustrated😣😩😫!! I followed 1.5K people.Only few people followed back then 51 people unfollowed me.
Cheaters

ɯԋҽɳ ʅσʋҽ ʂƚιʅʅ ԃҽყ ʂɯҽҽƚ
01/04/2024

ɯԋҽɳ ʅσʋҽ ʂƚιʅʅ ԃҽყ ʂɯҽҽƚ

16/03/2024

Steady grinding 💪💻💻📱
Like a soldier for Afghanistan 🤫✝️😤🪖

16/03/2024

Calm down learn strategy's📲💻💻📱🧮🏧
E get y

16/03/2024

U wan chop life 🧬🧬🧬 buh u no wan pay price ☠️☠️🩸🩸🩸 my guy nah there u go dey

16/03/2024

U stay there dey look for pink lips 👄 the person wey wan sn**ch ur gf get brown 🟤 teeth dey drive Lambo🏎️🏎️🚘 u dey there dey play
Omo no go hustle 📲📲🤟💥

16/03/2024

Names of GIRLS and their characters:

PRECIOUS - first class Ashawo
FAVOUR - OVER-SABI
JOY - SHAKARA
JULIETH - WAKA-WAKA
ROSE - too like money
CAROLINE - Chop-chop
ESTHER - too like bleaching
STELLA - too like quarreling
EVELYN - like to visit person unannounced
JOYCEE - too dey reject boys
HANNAH - No sabi cook
ALICE - too like fighting
STEPHANIE - too like mini-skirt
GLORIA - too dey shake bum-bum
NAOMI - too dey follow boys
DEBORAH - too dey insult person
AGATHA - no dey wake up on time
CHARITY - no dey sabi book
VICTORIA - too dey do make-up
CYNTHIA - too dey talk-talk
ANGELA - too dey vex
LORITA - too dey do holy-holy
FELICIA - too dey fear
JECINTA - too dey shame
EUNICE - no sabi greet
RITA - too dey feel big
MERCY - too dey lazy
FAITH - no dey hear advice
PEACE - too dey for shorty
ANTONIA _ loving and Godfearing
JENNIFER - too dey like alcohol
Margaret. - too dey eat for people house
SOPHIA - too like night party
MARY - too dey sleep for man ɦօʊsɛ
Eunice - na heart-breaker
HAPPINESS - too like biscuits N lollipop
DORCAS - too like amebo
LOVETH - too dey snub
COMFORT - too dey claim holy holy.
BLESSING - true love 💕
MIRABEL - too beautiful
CHRISTABEL _ always beautifull
Vera_ too dey vex
I rest my case
And also come in peace 🙄🙄

16/03/2024

They send u 1k fuel you reach junction buy corn 200
They call you say Nepa don bring Light don't buy fuel again. Wetin u go do 😁

Happy Sunday 🛐🏥🏥⛪🛕 from here
16/03/2024

Happy Sunday 🛐🏥🏥⛪🛕 from here

Full meaning of good night 🌃
16/03/2024

Full meaning of good night 🌃

 shïvå
21/01/2024

shïvå

No long cap 🧢
14/01/2024

No long cap 🧢

Address


Telephone

+2349022787788

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Wørld trends posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Business

Send a message to Wørld trends:

Videos

Shortcuts

  • Address
  • Telephone
  • Alerts
  • Contact The Business
  • Videos
  • Claim ownership or report listing
  • Want your business to be the top-listed Media Company?

Share