WARRI PIKIN Comedy

  • Home
  • WARRI PIKIN Comedy

WARRI PIKIN Comedy Contact information, map and directions, contact form, opening hours, services, ratings, photos, videos and announcements from WARRI PIKIN Comedy, Digital creator, .

04/04/2023

Hello everyone pls pay good attention because I want make una judge this matter....😭😭
All of una know say if person buy feul for gen,if the fuel finish,dem go come bend am make the gen for still de supply light...?!😭 Imagine oo I de cook beans for fire because I de hungry well well, he tech one stage I open beans, beans no gree shake body... I go come back like 3 times,he no still shake body.... My mind come tell me say make I look bottom, lo and behold as I carry my face go bottom, what did I see?😭
Pls can u tell me what I saw😭
Okay una no fit..😏
I see my gas way I on de off..
I come say make I bend the gas like how them de do for gen...😢
Gas no gree on..
Na bend I de bend am since..
And I de hungry well well.. beans never gree shake body...
Una sure say my gas never spoil so😭😭😭... Coz since bending de work for gen,he must work for gas too.. all of them na under one family...😭😭

04/04/2023

Hi everyone... I want to teach you on how to repair a car...
Listen and read attentively pls...
Pls and pls pay good attention to all this coz it will be very useful in future.
Thanks....
Number one, make sure a damaged car is been driven to u.
Secondly, make sure you ask about the fault of the car properly,and once u know the fault,no matter the fault,just go and open the bonet of the car and then drop your teddy 🧸 inside then ur car will start again... You can thank me later.. don't mention.🤭
My eyes de turn me.. make I rest small

04/04/2023

Best way to tie a man down is with Pregnancy 🤣
Once u get pregnant for him he will marry u🤣😏😏🤭🤭
Abeg sleep de catch me ni.🤪🤐

24/03/2023

Only great men can afford a simple style🤏

21/03/2023

Imagine my tenant bought Iphone 13 pro for 450k
She still have the mind to tell me to pardon her till year ending..🤭😔..
I told her to download a house inside the iPhone and park inside...
Am I wicked?!
For this kind regime way everybody dea find money...
She get mind spend am for rubbish😏 nonsense

Send a message to learn more

Warripikin...Pls subscribe to our youtubechannel
20/03/2023

Warripikin...
Pls subscribe to our youtubechannel

kiriku

20/03/2023

Okoro mama de drag say her pikin go be Doctor while the papa say he pikin go be lawyer...😏😏
To okoro, I won be do POS oo
Make una leave me for where I de 😏😏🤣🤣

Warripikin little princess says Hi to you all  #
20/03/2023

Warripikin little princess says Hi to you all
#

20/03/2023

Jesus turned water into wine,I turned Garri into Eba..
What can you turn into something?
Don't be lazy oo🤣🤣🤣🤣

20/03/2023

Just imagine me,as big as I am I will be looking left and right before crossing government road...
Chaiii
Everything go soon over shall🤣🤣😏

20/03/2023

Omo as soon as everything don go back to normal the turkey and chicken way I go de eat everyday ehh..🤣🤣
Na person go beg me make I stop.

Address


Alerts

Be the first to know and let us send you an email when WARRI PIKIN Comedy posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Business

Send a message to WARRI PIKIN Comedy:

Videos

Shortcuts

  • Address
  • Telephone
  • Alerts
  • Contact The Business
  • Videos
  • Claim ownership or report listing
  • Want your business to be the top-listed Media Company?

Share