As E Dey Happen

  • Home
  • As E Dey Happen

As E Dey Happen Na Pidgin News I Dey Report

20/08/2022
E get woman wey don born pikin run leave am 4 im husband becus say de pikin e colour 4 skin na blue but expert dem say d...
12/08/2022

E get woman wey don born pikin run leave am 4 im husband becus say de pikin e colour 4 skin na blue but expert dem say de name 4 dis kind sickness na "Methemoglobinemia, Blue Baby Syndrome".

12/08/2022
12/08/2022
Una don hear this one? 👇👇👇Nigerian Law Say Harvesting Of Pipo Dia Organ Without Dia Permission Dey 4 Law, Na Tinwey Medi...
12/08/2022

Una don hear this one? 👇👇👇

Nigerian Law Say Harvesting Of Pipo Dia Organ Without Dia Permission Dey 4 Law, Na Tinwey Medical Expert Tell National Assembly Today August 12, 2022

The Chairman, Global Prolife Alliance, GPA, Prof (Dr) Philip Njemanze don say sections 13, 20, 43, 45, 48, 51, 53 and 58 of the NHAct 2014 as contentious sections of the Act, which ought to be amended for the safety 4 Nigerians.

Me: It mean say our l@wmakers na crim!nal$ dem be.😕😟☹️

Address


Telephone

+2348143348900

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when As E Dey Happen posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Business

Send a message to As E Dey Happen:

Shortcuts

  • Address
  • Telephone
  • Alerts
  • Contact The Business
  • Claim ownership or report listing
  • Want your business to be the top-listed Media Company?

Share