Tori Delta

Tori Delta For latest tori as e affect Delta State , like and follow our page.

Make we join hands together rebuild Delta...Support Chris Iyovwaye for Governor ... Na the man wey sabi be this.
16/04/2022

Make we join hands together rebuild Delta...Support Chris Iyovwaye for Governor ... Na the man wey sabi be this.

Former Governor Emmanuel Uduaghan today recieve Governorship hopeful Deacon Chris Iyovwaye and him campaign team for him...
16/04/2022

Former Governor Emmanuel Uduaghan today recieve Governorship hopeful Deacon Chris Iyovwaye and him campaign team for him residence today

Na the man wey sabi be this....
12/04/2022

Na the man wey sabi be this....

Tori wey dey reach our ear be say , members of the Augoye campaign structure don endorse Deacon Chris Iyovwaye for Gover...
12/04/2022

Tori wey dey reach our ear be say , members of the Augoye campaign structure don endorse Deacon Chris Iyovwaye for Governor. Na for Warri, the endorsement for take place.

A fresh Start for Delta...
07/04/2022

A fresh Start for Delta...

  Delta State na our collective Responsibility.  Na so Deacon Chris Iyovwaye yarn as 3 major Delta State pressure group ...
04/04/2022

Delta State na our collective Responsibility. Na so Deacon Chris Iyovwaye yarn as 3 major Delta State pressure group don join hands to take buy PDP Gubernatorial form for am. The three groups, Urhobo/Isoko Unity forum, Warri Beyond Borders and Youth Arise gather for him office today to present the governorship form give am.

This choice go make Delta state great. Experience + Knowledge + Integrity na'im go make the difference.
04/04/2022

This choice go make Delta state great. Experience + Knowledge + Integrity na'im go make the difference.

Osinbajo don dey in charge of Nigeria as  Buhari don fly go UK for Medical check up.
07/03/2022

Osinbajo don dey in charge of Nigeria as Buhari don fly go UK for Medical check up.

Breaking: DCP Abba Kyari and others don arrive court for arraignment because of alleged drug trafficking
07/03/2022

Breaking:

DCP Abba Kyari and others don arrive court for arraignment because of alleged drug trafficking

Naija go humble you.
26/02/2022

Naija go humble you.

Buhari assent to electoral bill  na him be him greatest legacy –  Deji Adeyanju na'im yarn this tori.
26/02/2022

Buhari assent to electoral bill na him be him greatest legacy – Deji Adeyanju na'im yarn this tori.

We nor go fit evacuate  Nigerians  wey still dey Ukraine  until dem reopen their Airports - FG
26/02/2022

We nor go fit evacuate Nigerians wey still dey Ukraine until dem reopen their Airports - FG

Court  don sentence  billionaire kidnapper Evans to  life imprisonment.
26/02/2022

Court don sentence billionaire kidnapper Evans to life imprisonment.

One Landlord and him wife  don assault one first year female student of Adekunle Ajasin University for Ondo State for sa...
26/02/2022

One Landlord and him wife don assault one first year female student of Adekunle Ajasin University for Ondo State for sake of say she carry her boyfriend come her accommodation wey dey Obasanjo Small Gate area of Ondo State.

Our officers Identity card na'im be their search warrants.    Anti-drug Agency, NDLEA  na dem yarn this one.
26/02/2022

Our officers Identity card na'im be their search warrants. Anti-drug Agency, NDLEA na dem yarn this one.

One 13-Year-Old boy  wey him name be Jeffery Ugiagbe,  don die  after one security guard  Ovie   Oktogbo  r**e am for  U...
26/02/2022

One 13-Year-Old boy wey him name be Jeffery Ugiagbe, don die after one security guard Ovie Oktogbo r**e am for Ugbowo , Benin City .

Russia don  threaten Military &Political actions  If Sweden, Finland try join NATO.
26/02/2022

Russia don threaten Military &Political actions If Sweden, Finland try join NATO.

Breaking : Russia don commence military action against Ukraine, as Several explosion don rock the Ukrainian Capital.
24/02/2022

Breaking : Russia don commence military action against Ukraine, as Several explosion don rock the Ukrainian Capital.

The talk when Tinubu been talk say him go Get Dirty as e dey pursue the 2023 Presidency don ginger Nigerian Youths to re...
23/02/2022

The talk when Tinubu been talk say him go Get Dirty as e dey pursue the 2023 Presidency don ginger Nigerian Youths to return to the campaign as dem don talk say this time " Na Big No To Bad Leaders".

Serious katakata na'im happen on monday for Ibusa Delta State as one unidentified policeman wey dey with the Delta State...
23/02/2022

Serious katakata na'im happen on monday for Ibusa Delta State as one unidentified policeman wey dey with the Delta State Police Command Anti Kidnap Squad don kpuff him collegue as dem dey follow one suspect go house go collect 20k bribe.

Not until I don become President , Una nor go fit become President. 69 Year Old Tinubu don yarn Nigerian Youths.
21/02/2022

Not until I don become President , Una nor go fit become President. 69 Year Old Tinubu don yarn Nigerian Youths.

Vice President Yemi Osinbajo don visit Bayelsa State  today for the  flag off construction of the Angiama-Oporoma Bridge...
19/02/2022

Vice President Yemi Osinbajo don visit Bayelsa State today for the flag off construction of the Angiama-Oporoma Bridge.

For Naija,  na Over two million Nigerians na'im  get HIV/AIDS – This na according  to the U.S. Agency for International ...
18/02/2022

For Naija, na Over two million Nigerians na'im get HIV/AIDS – This na according to the U.S. Agency for International Development's (USAID)

Oxford University wey dey Over Sea don appoint one Nigerian  wey him name na    Emmanuel Ikechukwu Umeonyihirioha as the...
18/02/2022

Oxford University wey dey Over Sea don appoint one Nigerian wey him name na
Emmanuel Ikechukwu Umeonyihirioha as their first Igbo Lecturer .

17/02/2022

For Sale : Pure Bred Lhasa Apso for Sale. 100% Pure. Price 80k. Contact buyer on 08169661876 .

For Sale : Pure Bred Lhasa Apso for Sale. 100% Pure. Price 80k. Contact buyer on 08169661876 .
17/02/2022

For Sale : Pure Bred Lhasa Apso for Sale. 100% Pure. Price 80k. Contact buyer on 08169661876 .

One 54-year-old Sugar daddy don carry  acid pour for him 18-year-old girlfriend and her mother body because say dem  rep...
17/02/2022

One 54-year-old Sugar daddy don carry acid pour for him 18-year-old girlfriend and her mother body because say dem report am give police because say he leak her s*x video.

One Driver For Lagos don carry fire light for him body die because of him bus wey task force impound for Ajao estate are...
17/02/2022

One Driver For Lagos don carry fire light for him body die because of him bus wey task force impound for Ajao estate area of Lagos State.

E be like say our guy sabi many work well well....
17/02/2022

E be like say our guy sabi many work well well....

Military Airstrike don kpai one Umaru wey be bandit leader and 41 Others wey been  Kill one Police top Oga  for Katsina ...
17/02/2022

Military Airstrike don kpai one Umaru wey be bandit leader and 41 Others wey been Kill one Police top Oga for Katsina State.

BREAKING: School Proprietor, Tanko don deny say he kidnap and kill 5-year-old Hanifa as Kano Court wey dey judge d matte...
14/02/2022

BREAKING: School Proprietor, Tanko don deny say he kidnap and kill 5-year-old Hanifa as Kano Court wey dey judge d matter don adjourn
till march.

Breaking: Zamfara Deputy Governor move to stop him Impeachment don get as e be.
14/02/2022

Breaking: Zamfara Deputy Governor move to stop him Impeachment don get as e be.

Isa Pantami na illegal  Professor -  Lecturers’ Union, ASUU, don vow to sanction the VC wey award am the professorship.
14/02/2022

Isa Pantami na illegal Professor - Lecturers’ Union, ASUU, don vow to sanction the VC wey award am the professorship.

BREAKING!!!NDLEA  don declare suspended DCP Abba Kyari wanted for alleged drug trafficking.Confirm info show say the sus...
14/02/2022

BREAKING!!!

NDLEA don declare suspended DCP Abba Kyari wanted for alleged drug trafficking.

Confirm info show say the suspended DCP get serious ties with one international drug cartel.

Breaking : The Delta State Government don seal Arise And Shine Nursery and primary school because of the  death of the o...
13/02/2022

Breaking : The Delta State Government don seal Arise And Shine Nursery and primary school because of the death of the one and half year Old Boy wey him Proprietress flog 31 strokes of the cane.

The state commissioner of Primary education Hon Chika Ossai don yarn say the Delta State Government d

The Commissioner for primary Education Hon Chika Ossai na'im lead the team wey go seal the school.

This na Queen Street, Melbourne. 1890 - 2022...  Naija which way?😃
13/02/2022

This na Queen Street, Melbourne. 1890 - 2022... Naija which way?😃

Naija Which Way ? Vandals thief  Components of the  Lagos-Ibadan Rail Track, soteh  Trains  come get to stop for inside ...
12/02/2022

Naija Which Way ? Vandals thief Components of the Lagos-Ibadan Rail Track, soteh Trains come get to stop for inside bush as a result of the stolen components of the rail.

No time.😃
12/02/2022

No time.😃

This na pictures of we brothers wey be wan go hurstle for Dubai. Tori wey reach us be say market fall press them as dem ...
12/02/2022

This na pictures of we brothers wey be wan go hurstle for Dubai. Tori wey reach us be say market fall press them as dem try enter Dubai illegally with the pretence say dem be Arabs.

Breaking : The One year old pikin wen one school Proprietress flog 31 strokes Of Cane don die. The pikin wey be 1yr 7 mo...
12/02/2022

Breaking :
The One year old pikin wen one school Proprietress flog 31 strokes Of Cane don die. The pikin wey be 1yr 7 months old wey him name na Obinna enter coma after the school Proprietress wey her name be Mrs Ogbo and her son flog the pikin yagayaga.

Tori wey reach us be say police first hold d woman and her son after d incident but dem come release the woman and her pikin based on agreement wen dem enter with the victim parents. But we come learn say police don re arrest the Proprietress and her son after d death of Obinna.

Address


Telephone

+2349157340233

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Tori Delta posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Videos

Shortcuts

  • Address
  • Telephone
  • Alerts
  • Videos
  • Claim ownership or report listing
  • Want your business to be the top-listed Media Company?

Share