Mama Gele

Mama Gele mama Gele is an online entertainment news platform

03/09/2022

INEC wan begin control religion o

02/09/2022

Babe dey hawk unborn pikin

01/09/2022

Bandit don dey eye our babes

24/08/2022

Nigeria man builds solar powered mini bus

24/08/2022

Dem don clear sambasi bush?

24/08/2022

Paracetamol is now Maggi in nigeria

11/08/2022

NIN na scam

Chai ,Tori don reach is say our iron prophet don collect wotowoto for soldiers hand and dem dey demolish him church for ...
07/07/2022

Chai ,Tori don reach is say our iron prophet don collect wotowoto for soldiers hand and dem dey demolish him church for Onitsha.

Wetin this oga con do we government na ? abi dem dey jealous him stage performance and audience?

03/07/2022

Country people make una chill small oo, mama gele dey arrange he new studio

We go bigin nack una gist by week end

Our oga obansajo don dey fire Keke for Abeokuta now oo. He dey carry people up and down. I wonder wetin he dey plan for ...
03/07/2022

Our oga obansajo don dey fire Keke for Abeokuta now oo. He dey carry people up and down.

I wonder wetin he dey plan for mind now

A great man, a song writer. An icon and great iroko has fallen.Rest on sirAmb osayomore Joseph
11/06/2022

A great man, a song writer. An icon and great iroko has fallen.

Rest on sir

Amb osayomore Joseph

11/06/2022

Every where don scatter as one Hausa man wan con try heself for new benin market. Benin boys fall out con giv them wotowoto

Update coming soon

10/06/2022

Na wa for APC primaries counting oo

10/06/2022

General overseer of OPM don dey show other churches how to do things

09/06/2022
09/06/2022
09/06/2022
09/06/2022
He don be like action  film wey dem direct for Hollywood abi? On Monday here Boko Haram take over borno road con burn 3 ...
08/06/2022

He don be like action film wey dem direct for Hollywood abi? On Monday here Boko Haram take over borno road con burn 3 trucks for there.

As the Matter dey go now he clear say Nigeria don lose their birth right. Even as all this yamayama dey happen some people still dey jubilate for the result of APC primaries wey dem just conclude wey he be say na tinubu con win am.

Well mama gele don talk am befor say both the rich and the poor go suffer from the mistake of choosing any wrong candidate as president

Wetin Musa no go see for gate? So na how to send people go moon na him out oga dey think of? Food no deyNo lightNo water...
08/06/2022

Wetin Musa no go see for gate? So na how to send people go moon na him out oga dey think of?

Food no dey
No light
No water
Insecurity don dey drive people comot for we countri but this our oga say na moon be our target now.

Abeg make una dey think of how una go con vote oo. Cos this people no get we time

Madam social is deadHer death was announced on her Instagram page on Tuesday. We will miss you mama
07/06/2022

Madam social is dead

Her death was announced on her Instagram page on Tuesday. We will miss you mama

07/06/2022

Blood dey flow for ondo, our politicians dey share money for campaign things

07/06/2022

Olapka don go do "chop clean mouth" with olosho

Women for Owo town wey dey for inside ondo don vex, them come pack come out many many con gather iron wey dem dey see as...
07/06/2022

Women for Owo town wey dey for inside ondo don vex, them come pack come out many many con gather iron wey dem dey see as ogun. Dem con begin swear for the people wey con church con kill their papa,mama , children on Sunday.

Abeg make una go tell those people say woman swear no good for body oo

07/06/2022

Nigeria man don go cut he toes for Zimbabwe

07/06/2022

Who dey post nonsense for socal media

07/06/2022

Some native doctor na Christian ooo

04/06/2022
04/06/2022
03/06/2022

Deliberating on "carry me dey go video"

01/06/2022

House girl don clean oga ooo

01/06/2022

Dem don sell their toes finish for Zimbabwe

31/05/2022

Journalist talk say bbnaija finalists pere dey play games with kogi state governor wife

Bros how far na. The votes shock you?
31/05/2022

Bros how far na. The votes shock you?

30/05/2022

Na me be this, Mama Gele

29/05/2022

BREAKING!
Former Vice Chancellor of UNIBEN, Prof. O.G. Oshodin, is dead 😢

So sad

Address


Telephone

+2348141128588

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Mama Gele posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Business

Send a message to Mama Gele:

Videos

Shortcuts

  • Address
  • Telephone
  • Alerts
  • Contact The Business
  • Videos
  • Claim ownership or report listing
  • Want your business to be the top-listed Media Company?

Share