EMERO Studios

  • Home
  • EMERO Studios

EMERO Studios Bringing laughter through my gist
(5)

EVEN BEAR COMPANY NO FIT BEAR THE HARDSHIP 😂😂😂
11/06/2024

EVEN BEAR COMPANY NO FIT BEAR THE HARDSHIP 😂😂😂

11/06/2024

GT BANK SAYS TRANSFER SUCCESSFUL
OPAY SAY DEM NO RECEIVE AM 😂😂😂

WHO DEY WITH THE MONEY NOW ?

11/06/2024

NO ALLOW WHO DO FRAUD PRESSURE YOU SAY YOU NOR DEY TRY OOO

10/06/2024

Thanks to everyone for supporting me I sincerely appreciate y'all ❤️❤️ it's all love here and less ego 🙏🙏🙏

Chyfranky Paulinus you've top this chart twice 🙏🥰🥰 much love to you
10/06/2024

Chyfranky Paulinus you've top this chart twice 🙏🥰🥰 much love to you

Thanks for being a top engager and making it on to my weekly engagement list! Uzoma Chioma, Zaynab Abiodun Abidoye, Mich...
10/06/2024

Thanks for being a top engager and making it on to my weekly engagement list! Uzoma Chioma, Zaynab Abiodun Abidoye, Michael Ehikhioya, William O Okpobia, Teshoma Oyowe, Elohor Ovakporaye, Lydia Idama

10/06/2024

SO PERSON NO FIT USE LEGIT MAKE AM AGAIN FOR NIGERIA?? 😂😂😂

10/06/2024

RANGE ROVER JAM KEKE NA THE KEKE MAN DEY BEG OO😂😂

10/06/2024

RAIN DEY FALL YOU SAY MAKE I ENTER CORNER WETIN GO CON DO MY STEEZE

10/06/2024

ACCOUNT BALANCE: 20MILLION
COMPOSURE : 40 BILLION

09/06/2024

WOMEN!!! HUSTLE OOO

We Men Respect a dependent woman
Don't settle for a full time house wife kind of life

09/06/2024

GIRL WEY SAY SHE REGRET MEETING ME HER PAPA WEAR MY POLO PASS MY AREA TODAY OO😂😂😂

09/06/2024

HAPPY SUNDAY EVENING
WORD OF THE DAY :
THANK GOD FOR LIFE

07/06/2024

WOMEN !! Don't expect G-wagon treatment from a guy that orders Uber 🤷‍♂️

07/06/2024

Men !!! stop giving G-wagon treatment to a lady that should be climbing bike

07/06/2024

Shout out to my newest followers! Excited to have you onboard! World Sports, Enaefe Augustine

07/06/2024

Bros abeg leave G0ld diggers for who get GOLD😂😂😂

07/06/2024

Big shout-out to my newest top fans! Zaynab Abiodun Abidoye, , Teshoma Oyowe Anita Godwin ❤️❤️❤️

07/06/2024

Don't suffer with any man look for one billionaire like your father and brothers and marry him 🤷‍♂️

07/06/2024

If any body beg me for 5k now I go run go police st@tion go lay complain say somebody dey thre@ten my Life 😂😂

07/06/2024

married Man wey get woman for aside na side chick
married woman wey get man for outside na side wetin??

06/06/2024

once Dem beg you money for WhatsApp no reply after 2days Dem go on disappearing message delete am 😂😂😂

06/06/2024

ANY SITUATION WEY YOU DEY THANK GOD OOO MY NEIGHBOR DEY EXPLAIN E PREDICAMENT I BURST LAUGH CAUSE E PROBLEM BE LIKE ENJOYMENT 🤣🤣🤣🤣

06/06/2024

SHOUT OUT TO PREGN@NT WOMEN 9 MONTHS OF STRUGGLE E NO EASY 💯💯💙💙

06/06/2024

NA POOR MAN DEY QUICK SEE WIFE IF YOU LIKE GO RUSH GET MONEY 🤣🤣🤣

05/06/2024

SORRY FOR THE BREAK IN TRANSMISSION I FOLLOW MY GUY GO DENY BELLE 🤣🤣🤣 WE WIN THE CASE NO BE MY GUY GET AM

05/06/2024

Big thanks to Uzoma Chioma, Elohor Ovakporaye, Lydia Idama, Zaynab Abiodun Abidoye, William O Okpobia, Michael Ehikhioya for being top engagers! Congrats for your streaks on my engagement list! 🎉

04/06/2024

MEN ! ANY W0MB THAT WILL CARRY YOUR BABY MUST HAVE THE BRAIN TO CARRY YOUR VISION 💯

03/06/2024

Big shout-out to my newest top fan Ehikhioya Mercy Ufuoma 😂😂 I follow F@cebook talk say e no suppose pass this week ooo😂😂 welcome to the top fan community very soon na top fans go dey enjoy more 😂🤷‍♂️🤷‍♂️

02/06/2024

NO DO MISTAKE MARRY FIRST DAUGHTER WHEN YOU NEVER BALANCE OOO
SORRY NO DO MISTAKE MARRY AT ALLWHEN YOU NEVER BALANCE 😂

Address


Telephone

+2348128693047

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when EMERO Studios posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Videos

Shortcuts

  • Address
  • Telephone
  • Alerts
  • Videos
  • Claim ownership or report listing
  • Want your business to be the top-listed Media Company?

Share