Aproko TORY

Aproko TORY For here we dey give you the April as he dey shele for your domot.... na pidgin we take dey yarn ham
if you see something... Talk something ..

20/04/2022
09/03/2022
11/02/2022
26/11/2021

I Wanted To Leave This Group But My Mind🤔 Is Telling Me Our Admin Will Share Bag Of Rice & Groundnut oil By December... So for this reason, i will stay put hiaa😎, Am not leaving again.🤣🤷🏻‍♂😂😂😂😂

This man wey be suspect wey den say plenty charge na him dey him head nahim them don carry go court today weybbe Sept. 1...
16/09/2021

This man wey be suspect wey den say plenty charge na him dey him head nahim them don carry go court today weybbe Sept. 16, the court wey be magistrate court wey sit down gidigbam for here nahim the magistrate Don Grant ham bail say make he pay #100,000, plus including 2 sureties, and say then shift the case go November 11 2021 as he be say the Supect wet be Emmanuel Ayotomiwa don talk say him now dey guilty, among the charge wey den samaram be say, he dey use Timsed 94.1 FM dey go collect money and dey claim say him be staff of the station and part of wetin him do be say he forged the Station I.D card, he forge Uniq FM recipt and Dem talk say he use all this thing go collect money from people, and say he dey do fake trasfer..
He collect, bags of rice, minerals for creates, and, plenty cash, 45000, 8000, etc.

31/08/2021

OBANLA Oooooooo
OGEDENGBE AGBOGUNGBORO!
OSAN JA...
Adieu Obanla of Ijesa land... Details dey come

30/08/2021

AS HE DEY HOT: Them don Release Sunday Igboho associates

The associates of Yoruba nation agitator, Sunday Igboho wey dem gbab na them informate they make us know say DSS dem don release them ontop court bail .


Na their lead counsel, Mr Pelumi Olajengbes.i
Talk say na true say dem don release them

More Aproko dey come…

COMMITTEE DON SIT  UP FOR 2021 EDITON OF IWUDE IJESA.The think-tank  ontop iwude ijesa 2021 dey do forward march as he h...
28/08/2021

COMMITTEE DON SIT UP FOR 2021 EDITON OF IWUDE IJESA.

The think-tank ontop iwude ijesa 2021 dey do forward march as he he dey brainstorm to make sure say them succeed ontop the grand finale of this year’s edition of the ijesa festival of unity, Iwude ijesa, as members don gather for zenabab half moon resort.
The planning committee wey get technocrats and professionals them for various fields of endeavors wet be say na by a renowned professor of microbiology Olu Odeyemi and his lieutenant General, chief Afolabi Igbaroola be the Oga for there na them dey exploring all ample opportunities provided by the array of human resources wey God don endowed the land with, to make the event aswewt and glamorous one.
The committee deliberated on enlarging the scope of the event to accommodate more youth oriented programs as well as allow for more competition among indigenous cultural artistes with a chance to win fabulous prizes .
This year’s edition will also feature a 5 kilometer marathon race and ayo olopon, a traditional box game.
Na Isaac Hastrup gather the informate..
Na Oluwaseun Akeju change ham to pidgin

   1. Coconut and groundnut dey help forsexual drive enhancers.2. Carrot and cucumbers dey boost s***m!3. Swimming dey m...
28/08/2021



1. Coconut and groundnut dey help for

sexual drive enhancers.

2. Carrot and cucumbers dey boost s***m!

3. Swimming dey make your

memory Work well.

4. Dancing dey reduce stress, S€x good no do over sabi.

5. Exercise na life extending

therapy.

6. To dey talk every time with enthusiasm

Na anti-aging.

7. Ma********on fit cause eye

Wahala, fit make p***s weakness and

Fit reduce your libido from 50yrs

8. Congested bucal cavity is

potentially hazardous, make you dey brush your
teeth morning and night.

9.Beans na anti-cancer, you fit

Comot the body if he dey give you

Wah ala when you eat am finish.

10.Eating smoked fish dey suicidal

because he dey double monoxide

and fit elicit cancerous cells.

11.Beef dey really dangerous to those

Wey don pass 40yrs.

12.Milk nor dey really ideal for those

Wey dey experience noisy and

stomach upset after when dem drink ham.

Such indicates milk fermentation

in the system.

13.Soft drinks and juices shouldn't be

abused. You can prepare your

own juice with fruits. Dont

accumulate synthetic sugar in

your body.

14.Make watermelon your

friend as he dey cleans your

liver and kidney, and also

Dey help dem work well.

15.dey Eat apples, carrot, onion and other

vegetables them everyday.

16.make you nor breathe for at least

one minute when people cough or

sneeze, especially in an enclosure

or in a public transit.

17.to dey Wash hands regularly na one

major way to prevent some

infections dem.

18 garlic is antibiotics and antiviral plant

19 Garlic clears the throat

you fit forward this give people wey you dey care about?
I just do ham.
Kindness costs nothing But Knowledge is power...

Aproko Tory, If you see something talk something......Aminu Tambuwal1' Tambuwal: Commissioning Of Projects na Only for P...
28/08/2021

Aproko Tory, If you see something talk something......

Aminu Tambuwal
1'
Tambuwal: Commissioning Of Projects na Only for PDP States he dey shele

AUGUST 28, 2021

Aminu Tambuwal
Oga Governor for Sokoto State, Aminu Tambuwal don talk say the developmental projects for the country dey only shele for states way be say na the Peoples Democratic Party (PDP) them be Governors.

Tambuwal nahim talk this one on Saturday for the PDP national executive committee (NEC) meeting wey shele for Abuja.

The chairmo of the PDP governors’ forum talk say him work mate go continue to dey sama dividends of democracy give the people dem for the state wey dem dey.

“any time wey you hear one major event, work or say dem dey open projects dem , he dey happen only for PDP state,” na so he take talk ham.

“We go dey push forward to do our best and we sama assurance give una say we go dey, dey loyal patapata for our party.”

Garba Shehu: The Thing wey Buhari Done do Bandits them Worse pass make he announce  Them say dem be Terrorists Aproko To...
28/08/2021

Garba Shehu: The Thing wey Buhari Done do Bandits them Worse pass make he announce Them say dem be Terrorists
Aproko Tory.. Oluwaseun Akeju

Garba Shehu
Presidential talk talk person, Garba Shehu don blow trumpet say the government of Presido, Muhammadu Buhari done do bandits them wetin worse pass make he call them terrorists.

He talk this one when he dey follow BBC Pidgin dey yarn on Saturday.

Shehu talk say he get one command wey dey ground, wey the presido talk say make dem shoot any bandit wey dem see.

He talk say even the Indigenous People of Biafra (IPOB) wey be say them don outlawed dem nor get that kind order against them, he come talk say dem nor dey pamper any bandits them

You fit drop your comment...

28/08/2021

Aproko Tory ... Na place wey Una go dey get Una news as he dey hot for obodo Naija and Obodo world

Address


Telephone

+2347030590469

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Aproko TORY posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Business

Send a message to Aproko TORY:

Shortcuts

  • Address
  • Telephone
  • Alerts
  • Contact The Business
  • Claim ownership or report listing
  • Want your business to be the top-listed Media Company?

Share